Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:21pm On Jan 28, 2015 |
AgapeCharis: what is there to explain? dey speak English dey go o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:19pm On Jan 28, 2015 |
elantraceey: for where? 
you just dey confuse me join. better unconfuse yourself.  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:03pm On Jan 28, 2015 |
|
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:02pm On Jan 28, 2015 |
|
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:01pm On Jan 28, 2015 |
LordReed: Thanks sis, I really need rest. Hope you and the family are doing well? bro rest o. you know say DD go wake you for night o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:59pm On Jan 28, 2015 |
elantraceey: Specialisr come and explain this statement o  see me see wahala o. na biological sciences i study for school not english. wetin concern bicycle for filling station? see soup wey una been cook for midnight una don dey warm am for morning. we don know why agapecharis been dey bini few days ago |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:56pm On Jan 28, 2015 |
elantraceey: Bring am come fast fast. i haff hear, i go send am soon. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:55pm On Jan 28, 2015 |
AgapeCharis:
 if you say so sorry to burst your bubbles, NONE  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:44pm On Jan 28, 2015 |
AgapeCharis: hahahaha u no well How many slaps you don receive? na new way to ask how many i don stop for road abi? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:43pm On Jan 28, 2015 |
HFOG: Na how you take am e go do you ok. i no take am anyhow again |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:42pm On Jan 28, 2015 |
elantraceey: love doctor ke, who i don treat?  see how you dey treat agape.charis file with care. i go send my own over too o, e be like say na same boat carry us |
Forum Games › Re: Its Funtime!! Let's Kill English Anyway We Can. by Specialist900(m): 9:40pm On Jan 28, 2015 |
abeg abeg. these people |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:38pm On Jan 28, 2015 |
elantraceey: i pray say you even remember say she delay o , you mind go just dey filled with joy  tell him. tracy the love doctor  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:36pm On Jan 28, 2015 |
AgapeCharis: I dey see o but I no go just ask random girl out na try am one day, highest she go give you slap  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:35pm On Jan 28, 2015 |
HFOG: Na Abuja women no dey. I see well, i been think say na lagos them boku. big sis, na real wahala o  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:34pm On Jan 28, 2015 |
HFOG: calm ko calming ni. If you calm then big bro na deaf and dumb be that big bro trouble pass me na. just be say marriage don cool am down small. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:32pm On Jan 28, 2015 |
HFOG: Sleeping in front of pupils? *brings out query* administrator has came come.  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:31pm On Jan 28, 2015 |
AgapeCharis: how come? Who you follow chat enter late hours yesterday? chat? you no dey when i talk goodnight? e no reach 30 seconds, i sleep |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:29pm On Jan 28, 2015 |
AgapeCharis: Gives a thunderous
AMEN!!!!!!!
Make she fast joor! I'm running out of patience  see this young fellow, upon all the women wey full lagos. you dey close eyes waka ni |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:28pm On Jan 28, 2015 |
|
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:27pm On Jan 28, 2015 |
HFOG: who no dey talk? No make me laf abeg me na. i be calm boy |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:15pm On Jan 28, 2015 |
AgapeCharis: Me greet thee too. How was your day? very well o. just be say sleep been catch me for office |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:12pm On Jan 28, 2015 |
HFOG: Na here you get mouth abi? I invite to learn English for that thread you refuse. No worry I know where to catch you i go soon go there o you sef know say i no dey talk na |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:04pm On Jan 28, 2015 |
AgapeCharis: Nnaa ogini kwanu? nothing, i just dey greet you |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:02pm On Jan 28, 2015 |
elantraceey: chai
i know o
But what can an introvert like me do?  who be introvert? meaning say na only NL you dey get mouth talk  if youre an introvert then HFOG will confirm me an extra-introvert HFOG: I never see alert o. When you send am na? You don see that English thread? your alert na daily na you sef know say i know how the thing dey go |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:37pm On Jan 28, 2015 |
elantraceey: Nothing new o OK. Try newer stuffs na. Stereotypic kind of life no fun na |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:34pm On Jan 28, 2015 |
AgapeCharis: wetin u kon say make I pay? just pay your promise |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:30pm On Jan 28, 2015 |
HFOG: We blessed, just lazying around. You? lazy jor. Your money dey bank  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 5:56pm On Jan 28, 2015 |
|
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 5:38pm On Jan 28, 2015 |
AgapeCharis: go pay your bills jare which bill na? I no be debtor o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 5:19pm On Jan 28, 2015 |
AgapeCharis: wen I neva seal d deal? I see hw much u luv tracey hurry seal the deal give her the money jor. The other sentence you write there I no see o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 5:16pm On Jan 28, 2015 |
elantraceey: lol , why you nor go like them?
yes o na we we na. But you sef no suppose dey deprive them their rights Welcome back jor, any new thing today? |