Spyroxy1's Posts
Nairaland Forum › Spyroxy1's Profile › Spyroxy1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 33 pages)
. |
Nairarealman: Still available for outright sale and is negotiable !!!pls let me have your mail address |
Sixfigures: ...close to the local gov..area.I hope its not too far from the main road ... near alabe junction? |
cinzo: The man was stupid. He shd have bought on the Island. ![]() |
propertiesad: Still Available For more details contact - 08068873784 or bb - pin : 293DF277.i don add u up... on bb |
. |
if i get this, can i develop it immediately |
N4m in ayobo ?that crazy men!!! AYOBO .... na wa o |
. |
babyosisi: Never heard of himu no well oooo ![]() |
jaymdee: Chai!!! Naija na wa o. You guys will kill this man o.Abi ooo ma guy dem don kill the man already!!! Na him family i just pity.. we don add ..'at the top' each time we refer to our bosses in tha office. Ma oga at the top .. LMFAO |
ighoosagie: Plz Don't ask me when I'm getn married, when it's time, my oga at d top will alert me,I can't fix my own date and my oga @d top will say another tinmake una leave dis guy na ... Ma oga at the top LMFAO .... Dis una NL ppl no go kill person |
Royal Roy: Always believed I will marry my Primary 1 class teacher.LMFAO |
[quote author=Brand_new]Wetin aje pako like me go come talk now? [/quote]wetin u no fit talk...i get one younger broda wey be sey him own na to dey pursue all domestic animals.. Goat, chicken ,dogs.. i dey tell u. e go dey sweat, det run after dem, any1 wen e catch don die, he go go upstairs (3 storey) to throw the goats from there, any chicken he lay his hands on, hun! na to break d 2 legs, e go come keep am for the back of mrs williams' kerosene tank till that 1 go stand , takes about 2 weeks. he start fromt here again ![]() The boy dey GTbank nau, i'm sure e go dey laff hinsef if he sees this! |
chukel: XLE cums only in 6cyl. Dis ur ride as u said is an xle but the engine is 4cyl though it has an XLE body nd interior. I guess d engine was changed from 6 to 4cyl. Dis is just a bomb looking for a victim to buy it wit his hard earned moneyone of the adverts even posted N1.2m ,,, something is fishy. The engine may have been changed, on the verge of knocking or make e get serious issue.. u knw? |
Ravenwolf: In Primary 4 i had a terrible crush on my Class teacher, the lady fine die, and her desk faced my seat, i would stare at her pink and fluxom thighs for how long heaven know, and then i would look into her eyes, once she saw me i would look away, she noticed, but never really understood what was going on, the reason being that i was kinda the brightest kid in promary four then, way ahead of the other kids in every primary four things, she liked me and whenever she had the chance she would hug me tight, and did she have a big rack!!! i always looked forward to her bear hugs because of the way that it made my heart beat and give my small pri**k an ireakction.... but anyways i have totally gotten over her, and now laughs at myself in retrospection.You are a mad cow ![]() |
, |
ngoziliz: one willYou come make am worse as u still come no fit spell the word well ![]() buh the guy no try true true... one will thought .... |
Edoboy1: Hmmmmmmmmm,the way you detailedROTFLMFAO.... for ma language, they call this kain ppl tule tule. i av got some1 close to me who does this too often. Na so dem go paint the story like dem dey there or say na dem do the thing gaan! ppl , na wa o! |
DO U STILL AV DIS CAR? WHATS UR LAST PRICE? NA MANUAL CAR NA BROS! GET BACK AT ME THROUG spyroxy1@gmail.com |
vin, engine pix and mileage pls |
nice |
Hi guys ... please can anyone help out with the sale of Hub with bushing of ma Ford escape 2002 model thanks |
...600k cash...I wan buy am do Taxi...se na manual na ![]() no be play matter oo |
seunnb: Oh gosh! Just saw d adv...and I sold it 700k ![]() Got an SUV ![]() |
Akshow: 5. RabiesYou wey sabi kiss anywoman wey you see. Continue...wa a ba eru ni bode |
sheyie2007: Lapalapa lori omodeLakuegbe lara okurin .... Tomona lara obirin... beyin ba n duyin ti e o le na ro... #5 ni, wa be re fun ikan tie ![]() |
good! |
thanks |
ode nie! how have any1 of them grabbed their bossom ?oponu sowe nu |
i dey office... na im i say make i kuku ma dey follow am from here: http://www.sportsmole.co.uk/football/man-utd/champions-league/live-commentary/live-commentary-man-utd-vs-real-madrid_72454.html |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 33 pages)
?
[/quote]wetin u no fit talk...