Stanislause's Posts
Nairaland Forum › Stanislause's Profile › Stanislause's Posts
1 (of 1 pages)
Where r ma nairaland felas in okada...I'm stanley in platoon 8...PIN.. 2814E1F3...whatsapp number..08039167074..letz hook up..vien u r in ma platoon.. |
July 26 |
Any Edo corper here?I'm 4rm UNN. |
Any UNN student postd 2 Edo State here? |
Letz not buy in2 wah pple say abt Edo camp....jes prepare ur mind 4 d unexpected,moreova u r only goin 2 camp 4 3 weeks. People r as hapi as dy make demselves 2 b.. So don't cry ova anytin. Letz jes go dy n b hapi. |
Tbells91: Pls, who is going on tuesday and going from lagos? I don't wanna travel aloney don't u wanna go alone.iyam postd dy buh I'm goin 4rm ma skul;UNN. |
Omo na Edo state dem tro me go ooo.abeg who dy go Edo? |
Whoz up n downin?....bin a wyl o... |
Itz lyk d aim ov dis forum has being defeated cos fellas here discuss tins outside d crux ov d matter more,instead ov disseminatin info abt d main purpose ov dis forum....na wa o..2 b frank iyaf not gotten any iota ov info abt d up coming NYSC(Now Your Suffering Commences) camping o....abeg make una change topic..abeg no beefing#jes an observation#....#Team UNN# |
cutiepie01: Am waiting o,nobody don tell me my own o.babes! I'm new in dis thread so I'm still watchin u.. |
gaetano: its gonna take a while to revive the vibe again. Anyway sha, its good to be back.yes boss |
traecey: lol.. tnx dearieuwcm hun..which skul did u attend? |
karleone: me dey oo... Welcome 2 da thread. How camp paroles?o boy! Na prospective tinz o...still gatherin info on hw 2 go bout d camp mata,so dat person no go dy stranded.. |
debbygirly: Getano... Awa u? Heard d certs hz been sent 2 differnt faculties nd twill be thr 4 1month after wich twill go bk 2 carers. Hope uv gotten urspls ooo.which skul is dat??...UNN? |
traecey: * walks in majestically* am back...who misd mi?I tink I missd u even witout knwin u.. |
ikescope: Ajasa4link...we nid 2 link up asaplink up,on2 d punters game?...lol... Na 2 tear ticket sure pass. |
Samguine: Old man like you dey claim JJC. Anyways, welcome to the houseit all depends on ur definition ov JJC....lol. |
ikescope: Welcome bro..bt look left..look right b4 u pick chair sit down oh!!..cos slap fit come frm behind..lolmi bro,tnx jawe..I full ground...which lions n lioness dy here abeg.. ![]() ikescope: Welcome bro..bt look left..look right b4 u pick chair sit down oh!!..cos slap fit come frm behind..lolmi bro,tnx jawe..I full ground...which lions n lioness dy here abeg.. |
karleone: O boi, see my name sake. But wait oo, why 'e' come dey ur own nah?na 2 differentiate u 4rm me...lol..anyways,hw fa u nau. |
Abeg make una no yab me me na JJC 4 here...lol...whatz appenin here? |
sexytabhi: You are also among the enemies na,see you teeth.Na u sabi |
1 (of 1 pages)



