Starboytwo's Posts
Nairaland Forum › Starboytwo's Profile › Starboytwo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 272 pages)
I don't have a source. This thread is my only source. Infact, anytime I brag offline, it's because I've seen the story here. You guys gan gan are the main source. Tuale for una. I believe osimhen will go to chelsea. I want him to go there. Not like I care about Chelsea, but I want him to come to England, where it's happening gan gan. APOTY should be dragging with Halland. They don't value him much over In Italy. Osimhen to score 30 Epl Goals if he lands. I'm so confident. |
Davido can buy it or other rich people. |
Write well na so that people go fit read. Space, punctuations, paragraphs are very important if the write up is long like snake. I read am reach where your ex girlfriend born for you and the pikin die, so I know say na fake story. Still, write well next time. |
Na go fund me I wan do. I need money gaannnn |
tojahh:role model. |
Starboytwo:👍
|
Na basketball man city dey play?? |
charlesemeka85:sensible move for this boy. If I be him family member, I will send him WhatsApp message make he no go chelsea. Only Osihmen fit go that Chelsea as a striker and shine. |
How I'm I sharing same country with this folks. |
👍
|
I sabi all my jeans, NOTHING dey inside. |
If una want peace of mind. Just Comot mind for this refinery, or na real heartache you dey use play. Infact, I'm starting to see the refinery as one big ass. Massive scam. Sept will move to November, who wan bet. |
donbrowser:sent you a mail boss. Thanks. |
donbrowser:Bro, are you serious about this? I'd give it a try ASAP? I'm serious. |
The only "plot" I'm plotting today is how I go take see food chop. Any other plot is not my plotment. |
Na this kain things Muslims like. Dem show the "kiss" almost like 200 times inside the video. |
I put the blame squarely on the husband. You mean you are there and a lady is doing this to a child. Weather maid or not, irrespective of the offence. You suppose come through for the child. Mummy Gabriel will never allow any human to draw just one of those line on Gabriel's back. That I'm sure of. If I'm president, this kain thing na tit/tat. I'd just call Dss to design this exact drawing on their body. Same design to the T |
And people like my friend are quick to throw Naija under the bus in any argument. E. G, common Togo and ghana is better than Nigeria. They have light etc. I must show him this headline. |
Starboytwo:👍
|
Make person use this one chop tomorrow /today.
|
Senior man, pls send my sincere heartfelt appreciation to Tinubu. I've magically stopped smoking (Hallelujah) Before I've tried to embark on this mission but always relapse. Even if I no buy, I go see sure boy wey go pass me Cana. Where I wan see 12k buy Cana + backi? On Sunday I enter school(zanga) everywhere be like church. Nobody dey smoke Cana again. Tinubu ti liquidate everybody. Gbogbo wa ti wa Tinubulated... |
Dem still get money thats why. |
Omo, people still dey buy games and subscribe? I remember 2016, kosovo and Macedonian guys chop my 50 Euro. Scam me still edit game wey lost as won. Na then I get sense. Seems like the business still dey go. Una well done. |
chccho:Abeg, which year dangote refinery go start working? Cuz I'm definitely sure it won't work this year. Make we no dey give ourselves hope. |
Vyzz:let me educate you gan gan. I've seen a cake laptop that was sweet. The girl sell lapi so her cake was like lapi. You get. |
Namaster:i'm a natural racist to anything that's not black. |
Omo people dey vex for that side ooo... If dem post me go that side as police, na to resign ooo. Endangered specie things. |
Streetdoctor:agbado no do ooo my brother, ronu no pay ooo, and he no favour me. I just want Nigeria to be great and it's populace enjoy. My people have been really stretched thin, while senate and reps dey Collect 29 million monthly. |
Yam keh. Na only God take know as I dey eat self. I dey my nigga side, we go chop wanke rice in the morning. Afternoon, we enter restaurant go chop better Eba and vegetable with meat and fish. (I heave a sigh of alhamdullilahi... I'm okay by God's grace) Evening, we dey gist, Bread and beans combo people dey pass, he called them, say make we chop... I look at him suspiciously, I told him I'm okay for the one I chop today alone. Im shy to eat 3 times in a day... You buy for me for morning, you buy for me for afternoon, still wan buy for evening... Thank you I'm okay... (I'm honestly OK) |
Most or all are nothing but thieves... |
I'm inpressed. I'm inspired. Henceforth, I want to dey solve people's problem and provide value... I guess na money go dey find me afterwards... Issue be say, which problem una need make I solve. I'm ready like this... Qoute me with your problem now now. |
Reading through the pages made me realized I've read a couple of books myself. Many different poster mentioned Sydney Sheldon. I think I've read just one of Sydney Sheldon, can't remember but I will look for the author and read more of her/his work. Must be one hell of an author to have many poster talk about it. This thread is beautiful. Brought so many sweet memories. Saw many books I love and read. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 272 pages)

?