Sports › Re: NFF Sack Keshi, Pick Amodu As Replacement by StealthyMe(m): 1:53pm On Oct 16, 2014 |
shockwave91: well na dem know but i just dnt see the players giving their best 4 d guy. As u said he is tactically inept and u & i no how gud d congo and s.a coaches r. Even if the players gve deir all i don't jst see qualification happening Bro na qualify at all cost oo....anyhow Anyway,e nor boda me sef  I nor dey watch dia match again... We dey talk better coach afta Keshi ; dem go give us Amodu  |
Phones › Re: "Could You Lend Me Your Power Bank" Crew, How Do You Handle Them ? by StealthyMe(m): 12:13pm On Oct 16, 2014 |
Lender - I fit borrow your PB? Me - Sorry bros,me sef wan use am Lender - Abeg naa...my phone don die Me - Yu're wasting tym man ; I don talk No End of Discussion....if yu wan use PB go buy ya own  |
Sports › Re: NFF Sack Keshi, Pick Amodu As Replacement by StealthyMe(m): 11:20am On Oct 16, 2014 |
shockwave91: stealth i fit bet say we no go qualify but dats just me. And yes a big wlcm bck to d yak attack and nigerians should prepare demselves for d worst football dey will eva see. It's gona b an EYE SORE Na so...kick And Follow begins  Amodu and his ugly style of fball... But u knw say Amodu dey always qualify us ; I hear say na interim appointment..so when dem qualify,them go appoint anoda coach (i dey reason one funny foreign coach) The main thing NFF dey find na d qualificatn...make we dey look |
Sports › Re: NFF Sack Keshi, Pick Amodu As Replacement by StealthyMe(m): 8:24am On Oct 16, 2014 |
shockwave91: Hahahahahahahaha i said it! Dis amaju picknic/shitnick guy no get sense. Amodu?!?! Hahahahahaha. So dis is d one dat ike uche will respect? Lol StealthyMe is dis news true?? Abeg bros talk to me Oga Boss na so we see am oo...So Amodu is the best Nigeria can get ; Its all good (Tactically Hollow coach...bt qualifies us) Pinnick  ....what does he know abt football sef ? Finally......... Welcome Back Yakubu Aiyegbeni  |
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan: Afcon Qualifiers (3 - 1) On 15th October 2014 by StealthyMe(m): 8:13pm On Oct 15, 2014 |
shockwave91: Mscheeww. So i should b impressed? StealthyMe how u see dese bois? Na wash abi? If u see d big rock way i use enta stadium ehn...... Boss mi ; Them for lose....all the people wey dey celebrate them now go stone em Maa see wetin them go play for next game  All na waash! |
Food › Re: A Restaurant U.S Decided To Take The Prices Off Her Menus: pay What God Wants by StealthyMe(m): 4:48pm On Oct 15, 2014 |
This.......
Should not be tried in Nigeria ; Not At all! |
Food › Re: Cake Artistry On A Whole New Level: See Breath Taking Photos by StealthyMe(m): 4:41pm On Oct 15, 2014 |
Excellent! The price tho.... |
Food › Re: Why Do People Fart When They Eat Beans? by StealthyMe(m): 4:33pm On Oct 15, 2014 |
**Comes to learn** |
Celebrities › Re: M.I Abaga Announces Album Release Date... by StealthyMe(m): 4:27pm On Oct 15, 2014 |
Countdown.... |
Celebrities › Re: Caterer Of Life! This Woman Has Cooked For 8 Nigerian Presidents by StealthyMe(m): 2:07pm On Oct 15, 2014 |
She dey try oo... |
Sports › Re: Serbia-albania Abandoned After Brawl Over Flag-flying Drone (picture) by StealthyMe(m): 11:55pm On Oct 14, 2014 |
Whoever let the flag unto the field should be penalised... |
Sports › Re: Zambia Vs Nigeria: AWC (0 - 6) On 14th October 2014 by StealthyMe(m): 9:20pm On Oct 14, 2014 |
shockwave91: i dey pray make nepa take light sef. Choi! I jst rememba say na 4 Abj dem dey play. Nna c opportunity to stone dem pure water o Yu nice abeg...pure water  When there are harder objects.... |
Sports › Re: Zambia Vs Nigeria: AWC (0 - 6) On 14th October 2014 by StealthyMe(m): 7:31pm On Oct 14, 2014 |
Superstar007: NFF should try and fix a friendly match between the Super Falcons and Super Eagles  Yu want to make matters worse...our male players no go even play ball ( like say them sabi) ; na to dey grind on em ladies  |
Sports › Re: Zambia Vs Nigeria: AWC (0 - 6) On 14th October 2014 by StealthyMe(m): 7:26pm On Oct 14, 2014 |
shockwave91: i no no o bros e go b like friday. I no even watch dis match sef. And from wetin u jst talk e b lyk say dem suppose win like 10-0. Nna eh dose gals rude die 
no 4get Stchyuupid Eagles 2moro o. Evrybody joy 4 here go turn vex by dis tym 2moro.....hahahaha Dem nor dey look face oo... Wu go watch 9ja match 2moro ? Yu go watch? Abeg update as e dey be...  |
Sports › Re: Zambia Vs Nigeria: AWC (0 - 6) On 14th October 2014 by StealthyMe(m): 7:12pm On Oct 14, 2014 |
shockwave91: StealthyMe talk to me u must b a happy man  Yuu sabi abeg!  Those girls dey ball ; bt dem shld learn to use all their chances Abeg when dia next match  |
Politics › Re: Police Officers Fired For Kissing In Public. by StealthyMe(m): 6:03pm On Oct 14, 2014 |
That's harsh... |
Celebrities › Re: SEE What A Police Officer Did To A Female Corp Member In Lagos by StealthyMe(m): 5:40pm On Oct 14, 2014 |
They lock them in the cell most time so its no news...she should be penalised severly  |
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan: Afcon Qualifiers (3 - 1) On 15th October 2014 by StealthyMe(m): 5:20pm On Oct 14, 2014 |
And Ahmed Musa be celebrating his birthday today....and them shameless dudes be drenching him in water  Make dem no win 2moro ; agbayas  |
Sports › Re: Zambia Vs Nigeria: AWC (0 - 6) On 14th October 2014 by StealthyMe(m): 5:15pm On Oct 14, 2014 |
Make dem update the thread topic naa... Can't the NFF use the falcons against Sudan ?  Oya kii them....let them know jareh  |
Sports › Re: Nigeria Vs Sudan: Afcon Qualifiers Today at 5pm by StealthyMe(m): 12:10pm On Oct 14, 2014 |
Waiting to hear the next excuse... Nonsense players  |
Health › Re: 10 Things Your Tongue Can Tell You About Your Health by StealthyMe(m): 12:02pm On Oct 14, 2014 |
Nice piece OP |
Health › Re: My Experience With A Mad Man by StealthyMe(m): 5:56am On Oct 14, 2014 |
If the saying 'Many are mad but few are roaming' is anything to go by.....i must have had lots of encounter with mad people without knowing... |
Crime › Re: Photos: Chinese Adultress Stripped Unclad, Thoroughly Beaten & Humiliated by StealthyMe(m): 5:36am On Oct 14, 2014 |
Hell hath no fury like a woman scornedWife must have been pained! But...the act is condemnable ; you shouldnt take law into ur own hands (excpt a place where there probably isnt any  ) |
Romance › Re: 20 Things You Should Never Do As A Woman by StealthyMe(m): 11:07pm On Oct 13, 2014 |
 Ladies...over to you! |
Jokes Etc › Re: Funny Ways Nigerian Responds To Good Morning by StealthyMe(m): 11:01pm On Oct 13, 2014 |
Ehen...Morni to you too  |
Sports › Re: I’m Yet To Recover From Eagles Loss In Sudan – Minister Of Sports by StealthyMe(m): 10:57pm On Oct 13, 2014 |
He has definitely recovered...trust me Cos if he hadn't, Keshi wouldn't still be on the job  |
Sports › Re: Zambia Vs Nigeria: AWC (0 - 6) On 14th October 2014 by StealthyMe(m): 10:55pm On Oct 13, 2014 |
shockwave91: lol so u even watch d last one? #MissRoad Naa...nah d Congo match i watch last...time no dey to dey waste on top S/E |
Family › Re: Mum’s Refusal To Have Her 5yr Old Daughter Circumcised Tears Families Apart by StealthyMe(m): 10:47pm On Oct 13, 2014 |
Saw this story earlier and the first thing that came to my mind was In this day & age? They shld just leave the girl according to her mothers wish abeg...  |
Politics › Re: Former Gov Of Bayelsa State Alamieyeseigha's Son Commits Suicide. by StealthyMe(m): 8:21pm On Oct 13, 2014 |
And all the money his father stole couldn't save him....Money isn't everything! |
Sports › Re: Zambia Vs Nigeria: AWC (0 - 6) On 14th October 2014 by StealthyMe(m): 7:42pm On Oct 13, 2014 |
shockwave91: lol.....by S/E shey u mean Stupid Eagles?  All join....  I nor dey even watch dia games again  |
Sports › Re: Zambia Vs Nigeria: AWC (0 - 6) On 14th October 2014 by StealthyMe(m): 6:55pm On Oct 13, 2014 |
shockwave91: StealthyMe ur gals dey una proud o! This game na sure 3 points?  Dia head dey dere jareh...dem sabii No b dem S/E wey go dey vex pesin.. |
Phones › Re: Some Android Terminologies With Their Meanings You Should Know As Droid Users by StealthyMe(m): 10:03am On Oct 13, 2014 |
Barbar2ndey: i tanx bro… do yu mean all my files and apps will be backed up… if. so giv me d steps to do so…coz i juz rooted my device Na system apps and ROM go dey backedup...You can backup your apps and files using Titanium backup Google search Clockwork Mod for ur device...the steps go dey one site  Cos i don forget aw i take backup my own... |