Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,724 members, 7,955,718 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 01:43 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (13377 Views)
Who Be The Mumu? / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Go Down)
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by JoeCoool: 4:10pm On Mar 31, 2010 |
Me, when I be like four years, I dey tie fowl for neck as dem dey do for goat. Dem come dey call me Ojo. Ojo o si ni le, omo ediye diagba |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by clemcykul(f): 4:16pm On Mar 31, 2010 |
the mumu thing again wey i do wey i no go ever forget, i dey about 8yrs den, we travel go village for my uncle marriage, na so i see palm wine full everywhere, na so i just dey drink the thing the drink come knock me out through out the day, na the following day pple come ey tell me wetin i do, dem say na so i just dey vomit ,dey talk rubbish up and down, dem say i even piss for body, after that day my popsie wait make my head correct first before he flog the remaining drink comot for mind. since then i just develop phobia for palm wine |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 4:16pm On Mar 31, 2010 |
Your own mumu pass papine own. Well for my village na person dem catch wey thief fowl dem dey tie the fowl wey him thief for neck |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by dani1luv: 6:30pm On Mar 31, 2010 |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 7:46pm On Mar 31, 2010 |
guyz u can't get dis type of mumu luv anywere in d world, only in 9ja, 2 mumu in luv , fantastic, lol |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by gidson12(m): 7:49pm On Mar 31, 2010 |
Dyt wetin na, na because say i care na him make me talk, u have 2 tell studio that u no b him dog neither would u b kissin' his a** |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by dani1luv: 7:55pm On Mar 31, 2010 |
erhmn |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Dyt(f): 8:08pm On Mar 31, 2010 |
I know get una tym now,mk my boys win n i go show u say BARCELONA no b wasa,mumu agberos |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 10:43pm On Mar 31, 2010 |
mumu romance |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Kunbee: 1:12am On Apr 01, 2010 |
Is bad abi |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 11:59am On Apr 01, 2010 |
mumu tins jus dey like diabetic |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by 4peace(m): 12:23pm On Apr 01, 2010 |
Is to support barca when i dey small |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 12:55pm On Apr 01, 2010 |
Wen i was 8/9 yrs old my dad tod me dat a man was taking 2 d moon by GOD because he likes working on sunday serve as a |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 1:01pm On Apr 01, 2010 |
punishment 4 does dat don't go 2 church, omo anyday i miss church i will cry my eyes out jus because i no wan go moon |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by 4peace(m): 1:16pm On Apr 01, 2010 |
funny |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 2:00pm On Apr 01, 2010 |
papine: u see why dem dey call u mumu, ode |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by lbotus(f): 2:05pm On Apr 01, 2010 |
close dat ur green teeth! |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 2:09pm On Apr 01, 2010 |
e no still better pass your brown t1t |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by clemcykul(f): 2:12pm On Apr 01, 2010 |
anoda mumu thing wey i do wen i dey small be: one day as i close from school after i don chop finish, na so i tear my excercise book, fold am, come light am matches dey smoke, na so my younger sister come catch me, come report me to my dad even after i beg the chick even promise to wash her uniform ;Dthe yeye girl still report me , since dem the temptation to smoke no come again |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 2:15pm On Apr 01, 2010 |
why mumu take full your system like this? |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by clemcykul(f): 2:18pm On Apr 01, 2010 |
c'mon sharap dia, u wey dey use straw swallow eba. mumu |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by honeric01(m): 4:14pm On Apr 01, 2010 |
funny stuffs |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 4:16pm On Apr 01, 2010 |
@studies u are calling me ode, abi, at list my memory still dey, u fit remember wetin u do 2dayz ago ? u c mumu, |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 4:49pm On Apr 01, 2010 |
@studio na ur type dey use machine gun 4 ant because u mumu , |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 7:29pm On Apr 01, 2010 |
na person name, mumu |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 12:31pm On Apr 02, 2010 |
i was tod dat chameleon once had pride/very fast/big ego, but 1day he had 3 word dat change is life, |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 12:48pm On Apr 02, 2010 |
he did AH wen he had d 1st word, he did HMMM wen he had d 2nd and d 3rd 1 made him work slow,change color, humble and? |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 12:55pm On Apr 02, 2010 |
HE BECAME MUMU like STUDIO43, lol |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 1:24pm On Apr 02, 2010 |
When u see a young man waving brooms at u in the afternoon, it's either he's a lunatic or a native doctor. Lol papine na u i dey quote that one for o. |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 1:33pm On Apr 02, 2010 |
AH server problem, hissed, cm again mumu |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 1:40pm On Apr 02, 2010 |
Mumu as in Guru? Olodo i know sey na for creek u dey always go hide learning how to carry gun u bloody militant. Sugomu lolll |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 2:02pm On Apr 02, 2010 |
LOL mumu na me and u dey carry d gun , c who dey call person olodo, but u say u b ijebu pikin, mumu |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)
19 Hilarious Quotes By Pete Edochie That’ll Leave You On The Floor / gongo aso / MY Large Collection Of Funny Pics,memes And Comments.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |