₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,741 members, 8,513,463 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 04:51 AM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 161 162 163 164 165 166 167 168 169 (of 394 pages)

Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 3:34pm On Apr 16, 2009
spenchucks,


women makes the world go round, if not, no guy man for bother dey hustle anyhow like sey tomorow nor dey,

BUT!
nor let women issues too enter ya head wink
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 3:22pm On Apr 16, 2009
lol, u don take me shine be that o o cheesy
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 3:14pm On Apr 16, 2009
well, lolla's bosom too small for my liking cool
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 3:08pm On Apr 16, 2009
lolllaaaaaaaaaaaaaaaaaa,

habba, abeg nor spoil me abeg
biko
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 3:01pm On Apr 16, 2009
nothing goes for nothing
Jokes Etc › Re: Lol by studio43(m): 2:57pm On Apr 16, 2009
force's myself to laugh
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 2:54pm On Apr 16, 2009
Nice script
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 2:36pm On Apr 16, 2009
me nor follow o, na pass i just dey pass and the sun too much thats why i wear that D$G to shade for protection,

i trust me naw
Jokes Etc › Re: Oh My! by studio43(m): 2:31pm On Apr 16, 2009
sorry, na message divert
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 2:29pm On Apr 16, 2009
cool
Jokes Etc › Re: Oh My! by studio43(m): 2:26pm On Apr 16, 2009
Na normal thing naw, abi i lie
Jokes Etc › Re: Oh My! by studio43(m): 11:11am On Apr 16, 2009
sylvex and this hin sun shade sef lol
Jokes Etc › Re: Save A Soul[dont Make Shola A Eunuch At His Prime] by studio43(m): 11:08am On Apr 16, 2009
jmkbond:
studio when u turn jmk,must u answer 4 me.ure trespassin
grin
i just dey protect u from those female hunters wey nor dey take eye see fine gurl grin
Jokes Etc › Re: Laughouse.com by studio43(m): 11:05am On Apr 16, 2009
follow follow jummy i never hear this your own version of english before o grin
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 11:02am On Apr 16, 2009
jmkbond:
4 where
kiss


Ben20001:
He's just practicing in case seun call am.
for a million dollar, i wont accept wink
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 11:00am On Apr 16, 2009
what are my even thinking angry
Jokes Etc › Re: Oh My! by studio43(m): 10:58am On Apr 16, 2009
so wheres my cheque
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 10:56am On Apr 16, 2009
jmkbond:
go sleep
Lol,

why u dey hide for the back of the puter dey give illegal orders naw  grin



romade:
Studio is gettin so desperately ***
u guyz came up wiff the sugestion and i thought was a good idea , then i tried to help u guyz wiff a cool environment doesnt make me desperate.

DONT FORGET IM NOT GONNA BE AT THE PARTY, even if na for the front of my house una go do am,  wink
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 9:42pm On Apr 15, 2009
are u done wiff ya stale jokes
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 9:24pm On Apr 15, 2009
shuts down thread angry
Jokes Etc › Re: Laughouse.com by studio43(m): 9:21pm On Apr 15, 2009
i second that too grin
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 9:16pm On Apr 15, 2009
im not enjoying this anymore sad
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 9:09pm On Apr 15, 2009
BEN,


i came up wiff a good sugestion the other day even with a sample of what the place looks like, but some people just dey yarn dusts so i pulled out, and this same peeps wey dey yarn dusts based on my sugestion never even come up wiff any better sugestion wey guy man fit buy.

Wetin make i do naw undecided
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 9:01pm On Apr 15, 2009
well, im pulling out of this damn party for real, cuz the way im seing things mehn, u guyz want to blow it up cool

I hate to roll with slow fellas sad

no offence!
Jokes Etc › Re: Oh My! by studio43(m): 8:55pm On Apr 15, 2009
Not really funny
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 8:53pm On Apr 15, 2009
shuts down thread
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by studio43(op): 8:52pm On Apr 15, 2009
elenu gbeske which one concern u sef angry
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 9:52am On Apr 15, 2009
Now whats happening to the party,

those our yeye tatafo babes don dey halla like sey tomorow nor dey, come who are we waiting for to turn up before the place date and venue would be decided sef?
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 9:35am On Apr 15, 2009
as if u dont know what i can do
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 9:29am On Apr 15, 2009
dont mind that poster, na those kind things hin dey always experience since when i know am
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 9:13am On Apr 15, 2009
True life stories i guess undecided
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 9:05am On Apr 15, 2009
Girl putting on a shorrt skirt

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 161 162 163 164 165 166 167 168 169 (of 394 pages)