Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 7:40pm On Apr 14, 2009 |
i can do anything for love sweety, if loving u is a crime, im willing to commit it  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 7:31pm On Apr 14, 2009 |
maybe yes maybe not, i'm 24 and u but u never answer my question, were have u been? neo welsh, must we fight all the mud4king tyme  |
Jokes Etc › Re: Please Don't Click Here Please by studio43(m): 7:20pm On Apr 14, 2009 |
except i nor go catch am for area |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 7:16pm On Apr 14, 2009 |
Luton doesnt exist.
were u relocate to? lag? cuz we are having a party pretty soon |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 7:14pm On Apr 14, 2009 |
jaymob. how are u? how was your easter, u just dey return from ya honeymoon for real? abi that small pikin play never still comot for ya body  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 7:09pm On Apr 14, 2009 |
jaymob, na abuja u still dey? |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 7:07pm On Apr 14, 2009 |
thats blasphemy |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 7:02pm On Apr 14, 2009 |
jaymob,
so u are still alive? |
Jokes Etc › Re: Please Don't Click Here Please by studio43(m): 7:00pm On Apr 14, 2009 |
Ben ,
danny nor dey try at all o, see as the guy just dey lock threads anyhow |
Jokes Etc › Re: Wanna Hear A Dirty Joke? by studio43(m): 6:58pm On Apr 14, 2009 |
DANNY, why u just dey lock the whole thread like sey tomorow nor dey na? dont make me lose my temper  |
Jokes Etc › Re: Happy Easter To All Jokers And Nairalanders by studio43(m): 6:39pm On Apr 14, 2009 |
alimat, what i wouldn't tolerate is to watch u talk to my girl friend LARAYAT like that  ROMEO, sorry but i don born against, oops sorry again. u can go wiff alimat, she's a sweet gurl wiff great curves  |
Jokes Etc › Re: Please Don't Click Here Please by studio43(m): 6:31pm On Apr 14, 2009 |
kai,  dont even go there, dont u know im a graduate  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 6:26pm On Apr 14, 2009 |
u and this your wind-screen wey u dey wear sef  |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 6:16pm On Apr 14, 2009 |
u want to see what FASHOLA can do abi? ok try me  |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 6:07pm On Apr 14, 2009 |
well, i don officially close party chapter  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 5:51pm On Apr 14, 2009 |
just paste it all over your body so i cxan lick u dry  |
Jokes Etc › Re: Please Don't Click Here Please by studio43(m): 5:37pm On Apr 14, 2009 |
for a jambite like you,  |
Jokes Etc › Re: Oh My! by studio43(m): 5:32pm On Apr 14, 2009 |
no i aint, erm, cant u speak more louder than this? |
Jokes Etc › Re: Laughouse.com by studio43(m): 5:29pm On Apr 14, 2009 |
end of discusion |
Jokes Etc › Re: Oh My! by studio43(m): 5:26pm On Apr 14, 2009 |
wetin u hear |
Jokes Etc › Re: Please Don't Click Here Please by studio43(m): 5:22pm On Apr 14, 2009 |
u and dis ya yeye sun shade sef, eyes dey pain you? |
Jokes Etc › Re: Laughouse.com by studio43(m): 5:17pm On Apr 14, 2009 |
lol, yeah right |
Jokes Etc › Re: Let's Start With This by studio43(m): 2:48pm On Apr 14, 2009 |
First of it kind on nairaland, well, from a newbie MojiEsther  |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 2:44pm On Apr 14, 2009 |
Warri boy is talking |
Jokes Etc › Re: Laughouse.com by studio43(m): 2:43pm On Apr 14, 2009 |
never knew i would be granting interview today |
Jokes Etc › Re: Wat Da Hell! by studio43(m): 2:42pm On Apr 14, 2009 |
Spectator  |
Jokes Etc › Re: Wat Da Hell! by studio43(m): 2:40pm On Apr 14, 2009 |
Now danny this is not fair  |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by studio43(m): 2:39pm On Apr 14, 2009 |
that crown go put food on my table? |
Jokes Etc › Re: Happy Easter To All Jokers And Nairalanders by studio43(m): 2:36pm On Apr 14, 2009 |
maka why |
Jokes Etc › Re: Laughouse.com by studio43(m): 2:34pm On Apr 14, 2009 |
yes, but only when im under the bed |
Jokes Etc › Re: Oya See Meeeeeeeeeeeeeeeeeee: by studio43(m): 2:30pm On Apr 14, 2009 |
lock up thread danny  |
Jokes Etc › Re: Wat Da Hell! by studio43(m): 2:29pm On Apr 14, 2009 |
o yeah  |