Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 162 163 164 165 166 167 168 169 170 (of 394 pages)
though she dey fart inside water, but erm, i think that babe is SEXY ![]() |
our party pleaseee |
u see death u nor run ![]() yeye fowl, go gather those small pikins for your area dey lie for dem |
For your mind |
lol, stop hating jare |
give your life to christ, cbase, thats all i have to tell you |
such is life, so what next ![]() |
Cbase for how long are we gonna continue this, its like u nor dey for good mood right now, i can sense just that brother |
i know u can do such, madam responsible! |
yes, but no nobody wan gimme the death, all of them just dey fear to come near me |
jummy na hin u never tell me all this while |
the brother wey u ban ealier abi? chei, Na who know man dey kill man o |
Im not a yahoo boy either |
u aint seing nothing yet CBASE ![]() |
who cares bout what u think |
breaking up is not that easy my love, go ask those single babes out there how e be for there body, if u leave be rest assured another babe go take over for place, as u can see, them just plenty the wait for little chance. |
lara how do u want me to prove to the whole world how much i love u before u go believe am for real sey i love baby dani1luv:that u cant do without ![]() |
danny, Yay ![]() larayat my love, are u beginning to doubt my love already ![]() |
why u wan take style bribe me naw ![]() |
habba why u dey talk like this naw, u know sey no other woman this world fit take your place just that sometimes i dey try pretend as if nothing dey between us atleast to be kind to some people |
danny go lock am up, i trust me moderator |
thank gawd, cuz i don dey think how i go take deck those yeye teeths off ya mouth |
larayat: what are u talking bout my love CBASE sorry, i don forget sey u get hot temper |
party miss road |
BBC i nor ask you, lets hear from the horses mouth if hin get liver |
[quote author=*Toyinrayo link=topic=261630.msg3728578#msg3728578 date=1239735235]See your sister thinking of getting wet. [/quote] ![]() |
if u dont lock this damn thread up DANNY1, i go stop comming here ![]() |
lol, shola don take over ![]() see coup ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 162 163 164 165 166 167 168 169 170 (of 394 pages)



