₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,741 members, 8,513,463 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 04:51 AM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 160 161 162 163 164 165 166 167 168 (of 394 pages)

Jokes Etc › Re: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by studio43(m): 5:48pm On Apr 16, 2009
dangling huh lol,

pleasseeee follow me enter the place make we see if u nor go cary belle too cool
TV/Movies › Re: Funke Akindele Is Africa's Best Actress: What Do You All Think? by studio43(m): 5:46pm On Apr 16, 2009
i just hope she nor give herself out in exchange of dis award cool

we know there types wey don get to the level through that means.
Jokes Etc › Re: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by studio43(m): 5:34pm On Apr 16, 2009
off wiff you tytymoyo cool
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 5:31pm On Apr 16, 2009
yes i don come back tey tey, why u dey ask sef cool
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 5:29pm On Apr 16, 2009
thank you My representa' cool
Jokes Etc › Re: What Does ''bla Bla Bla'' Mean by studio43(m): 5:28pm On Apr 16, 2009
well, what can i say lol cool
Jokes Etc › Re: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by studio43(m): 5:22pm On Apr 16, 2009
whose fault cool
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 5:21pm On Apr 16, 2009
atleast e still better pass that ojabo kofo palasa wey u dey use naw
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 5:16pm On Apr 16, 2009
na the only thing wey i inherit from u be that cool
Jokes Etc › Re: What Does ''bla Bla Bla'' Mean by studio43(m): 5:09pm On Apr 16, 2009
@poster,

u be female? if yes, then come wiff me to my bedroom make i lecture u wella cool
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 5:06pm On Apr 16, 2009
well, e don work already,
as u can see, i don silent her without looking back cool

abi u sef wan join que grin
Education › Re: 16-year-old girl Miss Edem Ekpoawan Irene Tops Jamb Score, 310 by studio43(m): 5:02pm On Apr 16, 2009
Her folks must have spent lotsa money to buy her all that result cool
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 4:48pm On Apr 16, 2009
lola ticket don expire cool
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 4:44pm On Apr 16, 2009
i nor dey use blackberry, but shugbon, my phone never get fairly used for computer village grin
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by studio43(op): 4:42pm On Apr 16, 2009
my wife go nearlly kill me abeg
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 4:40pm On Apr 16, 2009
bend down and select malaysia product
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by studio43(m): 4:36pm On Apr 16, 2009
[quote author=*Toyinrayo link=topic=259410.msg3729712#msg3729712 date=1239749161]grin grin
But I don't trust you wink

And you guys are supposed to be laughing at my joke. Like Hello!! angry angry
[/b]

see yourself. . . .eh ehn! so na lie huh[/quote]Na by force to laugh at peoples jokes again
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 4:34pm On Apr 16, 2009
lola na true cool
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by studio43(op): 4:33pm On Apr 16, 2009
hia,

but i nor hug naw, abi na by force angry
Jokes Etc › Re: This will Make You Smile by studio43(m): 4:31pm On Apr 16, 2009
loll,

arrmide off wiff seun abi? grin
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 4:25pm On Apr 16, 2009
atleast e still better pass that 1987 Trium wey u still dey use grin
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by studio43(op): 4:19pm On Apr 16, 2009
29th huh,

im interested, erm wiff me? grin
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 4:17pm On Apr 16, 2009
wetin this abeg oooooo of a thread nor go cause sef
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 4:14pm On Apr 16, 2009
i nor waka lyk sikira abi na sikiru una call am, i just dey pass time for sandra's bar wiff ble before motor nearlly leave me go,

thank gawd sey my phone dey on alarm cool
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by studio43(m): 4:06pm On Apr 16, 2009
u nor go understand,

anyways sha dont worry, WOULD PUT U UPON A GAME LATER ON,



*where had those fellas gone to shocked, > Hey hey guyz, wait for meeeeeee,
Jokes Etc › Re: Save A Soul[dont Make Shola A Eunuch At His Prime] by studio43(m): 3:55pm On Apr 16, 2009
sylve11:
studio u fit dey sun ur teeth until sha, when like 700 msges land for ur inbox, i mean uncalled for msges, then u go know sey i no dey happy at all cool
all the 700messages from 700 different gurls?

my guy u be yanpion o.

infact , na world record cool
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 3:48pm On Apr 16, 2009
lolla


i mean, scratch my back i scratch yours, stop being stingy wiff that thing abeg cool
Jokes Etc › Re: Lol by studio43(m): 3:42pm On Apr 16, 2009
farting is a serious crime, Be warned
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by studio43(op): 3:39pm On Apr 16, 2009
were u kurukere go again this time>?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 160 161 162 163 164 165 166 167 168 (of 394 pages)