Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 166 167 168 169 170 171 172 173 174 (of 394 pages)
u must be talking from experience then |
make we begin dey cry? |
well, the ball iz in ya courtz ![]() |
atleast u know sey i be boy(man) oya u were u belong, ? |
e be like sey u over rock this easter, this one u just dey shine teeths at every post u step in so ![]() |
nor vex, i nor go do am again |
well, what can i say ![]() |
Na so u hate me reach abi? |
erm, must u flash all dem teeths to the sun? |
she has a very good hand writting |
serious. i never see this guy contribute to any thread before, IT'S LIKE NA POST AND RUN HIN DEY DO ![]() |
what do you want wiff my life CBASE ![]() |
![]() sylvex as u here from cbase> JUMP FENCE ![]() ROMEO , 9th of may would fall on saturday, for those wey wan travel or get other engagements had better think twice ![]() |
yes, did anybody just hollared my name ![]() |
Ben20001:Go str8 to the point jare, you Roff her dont you ![]() |
she's a good actress, BUT DOESNT DESERVE SUCH AN AWARD. .sorry ![]() |
u are yet to come up wiff a joke |
sylve11: sylve11: my brother as u see me so, i just like been natural . all those things u called fashion are nothing to me. i buy them and sell them off after using. and sorry, what do u mean by with my chest u get hope? ![]() |
well, i think this is the best jokes ever i've ever seing around, Mykali your head 4kasibe wiff this jokes jare ![]() |
Without Knowledge, life is Nothing More Than The Shadow of Death |
u mean 1000 gate fee for a place like this is too high? c'mon mehn, Na your types dey give girl friends N20,000 for shopping. ![]() And for u guyz wey nor dey Lag, the party dey hold 9th may saturday, just a day party, if u cant afford to pay air ticket, follow young shall grow or ekene dili chukwu bus or pickup to lag over night ok. ![]() |
my guy u nor dey talk? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 166 167 168 169 170 171 172 173 174 (of 394 pages)




