Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 394 pages)
The bony hand na evidence of good living ode. Take your hit am and see if e no go break. U well so? |
Tanimz tanimz how many times i call your name? U want make i send u to bed by force abi? |
I thought u would never cuss again. U still never learn your lessons? |
Lol are u jealous? |
U well so? I be like sting wey dey chop kulikuli ni? |
Lol u get hot temper? No dey fall my left hand na |
Poor Dad u try Lol |
*Smiles* |
I innocent and come holy join am. Na dat one dey pain you? |
emi omo? Ombe, Tiobatiya wapada wa bebe. Wow u realy good , Writting is difficult for me upon sey i dey hear. How did u learn how to write dis real good? U be winch? |
Yes! Lol jack of all trade thats what u are. U dey use style yarb me just to prove a point abi. I'm the kabiyesi of dis forum, Dont mess with me o shogbo? Elenu gbeske |
Yes na. Lol |
Pele my dear, Adara |
Whats the laughter for, Cuz i say i no wan born again no more. Sha be careful the way u open your mouth wide make tse tse fly no enter. Can u speak very well? |
Sorry o Lol |
Nobody is perfect. No be me be jesus, No be every promise i make i go keep, I no holy pass. Infact i no wan be born again anymore. Lol u be yoruba gurl? |
Jossy u go pay for piracy and double posting o lol sting the poster, That your question get as e be o lol |
Yes baby, To see if my enemy's like u and dikele and the rest dey around. U no go go sleep? |
Me? Stay out of this please, It's between me and my lovely wife. U dey read bible at all. What God has joined together let no man put assunder. Tatafo! |
Take am easy. We no fit run for u jor |
Lol, I get mouth, nose everything wey real man suppose get. Ogaga, Breeze don blow u enter here too? Lol it's all good sha |
Lolll |
Me? no be since when i begin roll with una my all dis katakata start? Kool headed dude like me, Mmtchew |
Na your tit na. U don forget? |
See dis Scam artist o. All dis nonsense oyinbo u dey speak here no change anything bros. Na cuz of local 419ers we dey renovate Kuje prison. Why not go find something to do like hawking pure water on the streets of lagos and stop your yahoo yahoo business wey u dey do. |
Oh that one? She's my receptionist. Baby u know i love u and wont do anything to hurt you |
Tell that to the birds u common criminal. |
like that boy na yahoo yahoo guy cuz na only for midnight him dey do most of him browsing, What i observed |
Erm, I wasnt talking bout dikele , Na sylvex i bin wan talk. Erm Dyt, him don go? Lol |
Where is the evidence? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 394 pages)