₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,189 members, 8,449,052 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 09:04 AM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland ForumStudio43's ProfileStudio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 394 pages)

Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 9:38am On Mar 28, 2010
How?
Stop confusing me please
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 9:30am On Mar 28, 2010
Whats the point?
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 9:23am On Mar 28, 2010
I thought u were against this Guru Lollll
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 9:12am On Mar 28, 2010
Where u get that one from sey i dey use style excuse myself?

See my dear i just no wan make trouble that yesterday
some people just dey talk wetin no happen bout me , While some just dey pop annoyance, Hating
they just want to pull you down to stay ontop,
But no be for my sha,
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:53am On Mar 28, 2010
U sabi yab? See lemme tell ya, U just dey try no be sey u too sabi.
See almost the whole house wan nearly eat me raw yesterday. Lol
fear nearly catch me lol
i get mouth too sha *winks*
Jokes EtcRe: Funny Court Room Gaffe by studio43(m): 8:43am On Mar 28, 2010
Lolll u try poster
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:31am On Mar 28, 2010
Ok, U don dey talk like better person now cuz yo brother no dey around abi? Lol
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:23am On Mar 28, 2010
Oh good for you,
3am u still awake, mehn i no fit try am here, 12:30am be my last bus stop. Lol
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:17am On Mar 28, 2010
Ok it's all good
where in the world are you?
Jokes EtcRe: When I Was In The World They Call Me Abdul But Now You Can Call Me: by studio43(m): 8:13am On Mar 28, 2010
Nice joke brother
keep it up
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:05am On Mar 28, 2010
U no dey go church? Arent u a christian?
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 7:56am On Mar 28, 2010
Lol,
I no blame you, No be yo fault
Jokes EtcRe: Obasanjo And Bianca In Dancing With The Stars by studio43(m): 7:32am On Mar 28, 2010
Lol i still dey find the joke o
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 7:21am On Mar 28, 2010
Sorry,
I be christian and i dey go church this morning. Next time
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 7:15am On Mar 28, 2010
Come down from that high horse and relate with me and stop forming, Thats what i hate.

U just asked if i have anything important to talk u and that u want to go sleep and i ask if u have yim, Why u wan get am twisted now?
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 7:09am On Mar 28, 2010
What u wan talk bout? Are u on messenger?
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 7:01am On Mar 28, 2010
Hahahahahaha,
Now who's having the last laugh?
Lol
bros erm , I'm speechless God! Lol
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 6:53am On Mar 28, 2010
Bros Like u don dey come back to yo senses abi?
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 6:49am On Mar 28, 2010
Bros u fit still go jump off a cliff sha, I no biff u o
Jokes EtcRe: Who Was He Praying To? by studio43(m): 6:45am On Mar 28, 2010
How that one come take concern us now?
Lol
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 6:41am On Mar 28, 2010
Bros anyhow u want am i go give am to u black and white,
Erm shift back when next u wan talk to me so dat u no go match me with that ya goaty leg
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 6:33am On Mar 28, 2010
Lol, Sorry no vex, Erm bros it's morning here already bros.
Just waking up,
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 6:25am On Mar 28, 2010
We're u no understand?
U dey fit understand something at all?
Jokes EtcRe: Comparisons Can Backfire by studio43(m): 12:55am On Mar 28, 2010
The joke no bad sha lol
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 12:51am On Mar 28, 2010
If the militant brother of yours no mind me by Embracing the Amnesty deal wey i wan sign with am, Na ode like u wey dey play with the hair under your armpity him wan mind?
Jokes EtcRe: Weird Facts 1 by studio43(m): 11:26pm On Mar 27, 2010
Weir'd fact
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 11:22pm On Mar 27, 2010
Lol
sup brother
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 11:09pm On Mar 27, 2010
Militants do go re-enforce come, But dis time mehn una no go find am easy.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 394 pages)