₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,141 members, 8,448,842 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 10:25 PM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland ForumStudio43's ProfileStudio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 394 pages)

Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 6:27pm On Mar 29, 2010
Lol
jossy is a friend, I wont let anybody come between us.
Trust me
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:21pm On Mar 29, 2010
Fear fear jossy,
No be bad thing if u lose ya money to them na lol


tanimz i know u just cant do without talking to studio for one day.
But dis guy no get ya time.
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 5:47pm On Mar 29, 2010
As if no be only for xmas dem dey chop chicken for una house.
Mmtchew
Jokes EtcRe: How To Kill Ur Wife Without Going To Jail : Lol by studio43(m): 5:42pm On Mar 29, 2010
Sylvex u no dey shame , Na woman u dey follow fight.
See as veins full yo neck.
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 5:35pm On Mar 29, 2010
No i was only rehearsing a script
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 5:30pm On Mar 29, 2010
My folks no let me do any mumu thing. Lol

na your turn to tell us how u mumu reach when u small o lol
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 5:24pm On Mar 29, 2010
Are u going to believe those people?
Im your husband and i've been faithful all dis years.
Jossy is a home breaker so ignore whatever she tells you o.
Sometimes when i go to her shop to buy jik, she wont collect money from me, Even she's fond of brushing her ass on my thing to make me fall for her.
Be careful with her o.



*runs to the corner> I DON SCATTER HER BRAIN WITH LIES. She no go believe wetin that jossy of a girl go tell her again Lolll*
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 5:06pm On Mar 29, 2010
Chai,
Mumu people full Nland true true.
Ok who's next?
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 5:00pm On Mar 29, 2010
Odupe tie lol
Jokes EtcRe: Airplane Etiquette by studio43(m): 2:21pm On Mar 29, 2010
No siddon near me o
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 2:10pm On Mar 29, 2010
Papine,
Person wey give this mumu name no like u at all.
Your mumulity no get cure,
U think sey na everybody them born near gutter like dem born u? I pity u and u no know why i dey laugh you.

See the kind language mumu pikin like u take open thread. U sure sey u go school, Cuz u too local.

First na beg u dey always beg people, Now na how your take mumu reach u wan try tell people.
Why your life be like this sef?
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 1:55pm On Mar 29, 2010
Lolll
sylvex are u ok?
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 1:50pm On Mar 29, 2010
Lol
gidson,
See as veins full yo neck cuz of studio wey u wan call.
You well so?

See him neck like mallam musa own.
Oniranu!
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 12:45pm On Mar 29, 2010
Militant comot make i see road.
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 12:29pm On Mar 29, 2010
Sylvex i'm proud of u
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 12:22pm On Mar 29, 2010
Sylvex,
Na hide and seek game dey sweet pass,
Erm. My wife thing don tire me jor. I need fresh blood u know Lol
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 11:51am On Mar 29, 2010
Lolll.
Jokes EtcRe: How To Kill Ur Wife Without Going To Jail : Lol by studio43(m): 9:17am On Mar 29, 2010
Lolll,
Well how u dey manage know wetin dey happen for our house , U be winch?
I no yarb my wife o, Na play we dey play and my marriage to her is still intact.
I no go let fame run into my hand wey go make me wan dey fall for my female admirers like Tiger Wood.

I still 100% loyal to my wife and we no just dey born anyhow , We dey do family planning *winks*
Jokes EtcRe: Airplane Etiquette by studio43(m): 9:08am On Mar 29, 2010
Lol,
Funny.
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 9:02am On Mar 29, 2010
Thanks bro,
I'm not your boy lol
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:55am On Mar 29, 2010
See your head like rat own lol
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 8:44am On Mar 29, 2010
No big brother, Na u stupid pass and u realy need help.
I pray that u get banned . B1tch!
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:37am On Mar 29, 2010
U can say that again, Well, u know wetin akara be cuz u dey follow them chop am.
And i no dey find money, Na money dey find me. Ode
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 8:31am On Mar 29, 2010
Well i warned u but u never listened.
One minute u are a good girl. Another minute u want to fight.
U make me sick!
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:23am On Mar 29, 2010
No bros i'm not hungry, Na u dey hungry.
Ode
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:18am On Mar 29, 2010
Dikele are u ok?
Are u ok?
Are u ok?
Are u ok?
Mehn like u need help.
U scam artist!
Efcc go soon burst you. Ole omo!


Tanimz,
U should be happy your scam artist d1ckhead brother don come save u
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 8:11am On Mar 29, 2010
Stop hating bros
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:05am On Mar 29, 2010
Dikele im not a scammer , Are u ok?
Lol
Jokes EtcRe: Airplane Etiquette by studio43(m): 8:00am On Mar 29, 2010
Na him u come dey talk as if u know finish?
Well carry the kulikuli go sting house , Him go need am

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 394 pages)