Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 10:37pm On Mar 29, 2010 |
Lol jossy, I no dey chop kulikuli like u do. E never bad reach like that abeg. Lolll |
Jokes Etc › Re: How To Kill Ur Wife Without Going To Jail : Lol by studio43(m): 10:01pm On Mar 29, 2010 |
God go provide your own for u so dat u go understand how it feels to be in love. No too jealous me and my sweety o lolll |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 9:58pm On Mar 29, 2010 |
Serious! U are annoying me. U taking it too too far. |
Jokes Etc › Re: Love Miss Road by studio43(op): 9:54pm On Mar 29, 2010 |
Lolll i no get liver reach that side, Na woze i sabi but only when i don too vex, If na lie go ask dyt my wife lol |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 9:26pm On Mar 29, 2010 |
Lol, No mind dat boi wey never even reach airport before |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 9:20pm On Mar 29, 2010 |
Me? I no wan get anything to do with you. Make e end for here please. Mmtchew |
Jokes Etc › Re: Airplane Etiquette by studio43(m): 9:13pm On Mar 29, 2010 |
Carry go were? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 9:08pm On Mar 29, 2010 |
For your eyes i be like person wey no go fit put u for house dey feed u 3 square meals a day?
Go sleep and come back later baby |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 8:59pm On Mar 29, 2010 |
Thank you, U fit still remain there. Nothing do u? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:55pm On Mar 29, 2010 |
Allegation irresponsible |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 8:48pm On Mar 29, 2010 |
Ok erm i fit pass now? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:40pm On Mar 29, 2010 |
I dont drink alcohol, smoke or womanise.
Una fit yarn una dusts dey go but i no get una time |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 8:34pm On Mar 29, 2010 |
Sorry never vex. I'm not in the mood for yo trouble. I know sey u don go sharpen yo matchet to chop my head off. |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:29pm On Mar 29, 2010 |
No comment |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:25pm On Mar 29, 2010 |
U not gonna mind your business abi? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 8:21pm On Mar 29, 2010 |
Tanimz, Leave me alone and face your warrant. Lol
jaymob, U in miami for real? I happy for you sha. See yo mouth like poor poor people as if no be Visa Lottery carry u enter yankee. Mmtchew.
Body dey fine sha thanks. And yo side? |
Jokes Etc › Re: Who Was He Praying To? by studio43(m): 7:51pm On Mar 29, 2010 |
Lol, Dem dey jealous us no be small lol |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 7:46pm On Mar 29, 2010 |
Sup jay, Where u dey all dis while? |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by studio43(op): 7:44pm On Mar 29, 2010 |
Your business? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 7:38pm On Mar 29, 2010 |
Studio is not that bad afterall, Lol
i lie? Lol |
Jokes Etc › Re: Airplane Etiquette by studio43(m): 7:31pm On Mar 29, 2010 |
U be one of the fowlz na. U don forget? |
Jokes Etc › Re: How To Kill Ur Wife Without Going To Jail : Lol by studio43(m): 7:21pm On Mar 29, 2010 |
Slap that omila for me |
|
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by studio43(op): 7:14pm On Mar 29, 2010 |
U sef hurry up cuz i no want the thing to waste lol |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 7:11pm On Mar 29, 2010 |
Yes na lol hahahaha |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 7:06pm On Mar 29, 2010 |
Lol, God go help us lol |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 6:59pm On Mar 29, 2010 |
Lol, See ya mouth like my wife dyt own, well i know i no fit fall mumu with people like u by my side na, *winks*
wel |
Jokes Etc › Re: Love Miss Road by studio43(op): 6:54pm On Mar 29, 2010 |
U wan hijack my thread? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:51pm On Mar 29, 2010 |
Hhmm |
Jokes Etc › Re: How To Kill Ur Wife Without Going To Jail : Lol by studio43(m): 6:46pm On Mar 29, 2010 |
Loll dyt my love im going to the bedroom, Im waiting for u |
Jokes Etc › Re: Love Miss Road by studio43(op): 6:40pm On Mar 29, 2010 |
Me? Chai i don suffer. Lol i get hot temper, I go woze somebody o |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:33pm On Mar 29, 2010 |
I don suffer. Well, i no blame u sha. I dont want another fight please im begging |