Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 267 268 269 270 271 272 273 274 275 (of 394 pages)
then just dey look like mumu, nor be wetin u come do be that ![]() |
seun ghost dey live inside Cbase body, how about that ![]() |
if, |
see bribe ![]() @sexyleamon, |
for the back of your left mind ![]() |
craze man don enter market ![]() were u see grove? |
nor take your fat yansh break cBASE mama chair, i nor send you o ![]() |
na so u take like me reach? stay glued to my parcel. im a regular. coded ![]() |
why u dey follow me kolo na ![]() |
that is my weakness ![]() |
princesa:cya ![]() sylve11: ![]() |
were i fit start dey handle for your body sef ![]() |
ibkaye:u are the best, how are you na, princesa:the white cock get green tail, u know what i mean abi ![]() |
dont even dare, u hear me, cuz i bet jeovy go help cry for you after im done with you, ![]() |
princesa:parcel he meant ![]() ibkaye:u can alwys count on me |
u are making the biggest mistake of ya life , trying to mess with her ![]() |
just watch and see what i can do, ![]() |
ibkaye don recover, thanks to kuvuki priest ![]() got mail ibk ![]() |
and i hope u nor go through much stress for yaba left, ![]() |
for the back of your mind shey ![]() |
princesa:u dey mind them ![]() ibkaye:nor worry i go send my P.A to you first thing tomorow, ![]() u are the bomb ![]() |
this is why i wanted to send jeovy to life imprisonment the very first day i saw u witha battered face ![]() |
ibkaye:sexy lil mama, WHY YOUR OWN BUFFDAY COME FLY ENTER SATURDAY WEY I GET APPOINTMENT WITH Mr. PRESIDENT na? |
i dey with mr. president for five star hotel with other executives were we dey discuss how to move the nation forward. well, i still must collect the debt wey clemcykul owe me. u think sey i go forget ? |
princesa:please princessa, dont break what is left of my heart na |
i hear sey today be hin buffday na, , make people wey dey close to am help me deliver the message as i nor fit honour the invitation due to my appointment with Mr. President |
no mind am, as if u fit prapare better stew ![]() |
princesa:yes i know. for your left mind ![]() |
is not even funny stupid ![]() |
shylladear:dis one wey u dey promote de guy like this online, it's like u and him family, ![]() i dont even know him as an artist ![]() |
cheii, see as agbero like Cbase dey reason ![]() |
him sef know sey if others fit buy him market [lies] , i nor fit na ![]() since when i know am, nothing like truth for him mouth ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 267 268 269 270 271 272 273 274 275 (of 394 pages)





