Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 284 285 286 287 288 289 290 291 292 (of 394 pages)
probably cuz u are ugly as hell ![]() |
tell him ![]() |
then u meant ![]() |
[quote author=by.dot link=topic=155780.msg2970992#msg2970992 date=1224547986]@studio, you no know say if friends no quarrel, no be true friends them de do be that[/quote]that one na omo igbo believe ![]() lysaa:yeske |
You must never complain about what you permit!!!!!!!! ![]() leme handle it ![]() [quote author=by.dot link=topic=182830.msg2971001#msg2971001 date=1224548197]Chai, Nnauwahnpopo mehn ywor, love in tokyo [/quote]military zone, keep off!! ![]() |
i don hear, so wetin u wan give me? ![]() |
i am the pappy, do u have problem with that name? |
yes, always call my name whenever dey are pestering you okay |
back to sender |
but why sweety, pappy is here to take good care of you |
were u see am? |
if i quarel with you, then who i wan call my friend? |
Nne u get eye problem? |
![]() princessa sabi how to deal with you |
oye mi sweety, that u are short of words, if i sey u nor fine, na lie, no let bobo's spoil u for me. nairaland boiz dey vex die ![]() |
na mistake, abi u never hear sey nobody is perfect before? |
what are u confuse about babe, |
nor be for my mouth u go hear am, wait for princessa to resume duty ![]() |
nah shorty, we are just fine, nothing do us. lets just remain like this till the end of time |
ok baby, but remember to bring your ass to my desk for servicing moro |
wow!! for the first time u are looking more beautiful with that face babe, keep it up ![]() |
is that all u can say sweety? |
ara ga agba ndi ara, igbo kwenu, kwezuonu, igbo nde ojor ![]() |
nor be my fault sey i better pass some people ![]() they just have to accept defeat ![]() |
baby i've never lied eversince i waz born, ![]() how can i lie to a brick like you, they are forcing themselves on me probably cuz i hot like fire ![]() |
na for Nland i know sey kettle dey call pot black, |
baby they are not my gals, they only wanted to force themselves on me, but i refused, i miss u die sweet rat, infact hwnever i see you, my heart dey do me tini-tini ![]() |
ehen see dem, na to spoil other people thread na hin dem sabi ![]() bad belle people ![]() |
na my fault sey i go night school |
the one and only T.Y.O sweet rat how are you? |
come dis one u dey wear glass, u get eye problem ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 284 285 286 287 288 289 290 291 292 (of 394 pages)





