Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 9:06pm On Oct 20, 2008 |
lysaa: supporters club like u, wetin u get? na u be the last person wey no suppose make mouth here cuz i know your history  |
Jokes Etc › Re: Jeovy Goes In by studio43(m): 9:00pm On Oct 20, 2008 |
hisses in efik |
Jokes Etc › Re: Letter Of Commendation To All Jokers (Part 1) by studio43(m): 10:09pm On Oct 19, 2008 |
then delete that amsterdam and put ketu junction wey u dey jare |
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by studio43(m): 10:05pm On Oct 19, 2008 |
its too late already cuz, info don run down finish |
Jokes Etc › Re: Letter Of Commendation To All Jokers (Part 1) by studio43(m): 10:03pm On Oct 19, 2008 |
na so u dey watch ladies with curiosity for amsterdam wey u claim sey u dey? |
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by studio43(m): 9:59pm On Oct 19, 2008 |
my visiting this room for the first time |
Jokes Etc › Re: Letter Of Commendation To All Jokers (Part 1) by studio43(m): 9:58pm On Oct 19, 2008 |
no u what? , that thing don start again?  |
Jokes Etc › Re: Letter Of Commendation To All Jokers (Part 1) by studio43(m): 9:41pm On Oct 19, 2008 |
lysaa: how many times u don fall victim? whimpped behind like u. . its a pirry  infobaba shey? |
Jokes Etc › Re: Jeovy Goes In by studio43(m): 9:35pm On Oct 19, 2008 |
are u talking from Xperience? |
Jokes Etc › Re: Letter Of Commendation To All Jokers (Part 1) by studio43(m): 9:34pm On Oct 19, 2008 |
conditional love, wetin else men expect from 9ija babes sef? |
Jokes Etc › Re: Letter Of Commendation To All Jokers (Part 1) by studio43(m): 9:30pm On Oct 19, 2008 |
lysaa: me nor know wetin e mean o  na person sey make u dey skip from school? |
Jokes Etc › Re: Letter Of Commendation To All Jokers (Part 1) by studio43(m): 9:22pm On Oct 19, 2008 |
as if u know the meaning |
Jokes Etc › Re: Letter Of Commendation To All Jokers (Part 1) by studio43(m): 9:17pm On Oct 19, 2008 |
she's yet to look at your face  |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 9:16pm On Oct 19, 2008 |
i-beg-to-differ  |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 9:12pm On Oct 19, 2008 |
so? |
Jokes Etc › Re: Letter Of Commendation To All Jokers (Part 1) by studio43(m): 9:02pm On Oct 19, 2008 |
I JUST BRING U A GOOD CUSTOMER SAM MILLA . him wan buy from wetin u dey sell  |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 9:00pm On Oct 19, 2008 |
hennessy |
Jokes Etc › Re: Letter Of Commendation To All Jokers (Part 1) by studio43(m): 8:58pm On Oct 19, 2008 |
lyssa,
how market today? |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 8:55pm On Oct 19, 2008 |
Sip  |
Jokes Etc › Re: Letter Of Commendation To All Jokers (Part 1) by studio43(m): 8:50pm On Oct 19, 2008 |
hisses in hausa |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 8:47pm On Oct 19, 2008 |
delicacies |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 8:42pm On Oct 19, 2008 |
tantalizers |
Jokes Etc › Re: How I Dumped Uche Jumbo by studio43(m): 8:37pm On Oct 19, 2008 |
1luv mehn,  come to think of it, havent i told u im an entertainer? |
Jokes Etc › Re: A Man Went Shopping For A Bra by studio43(m): 8:28pm On Oct 19, 2008 |
@ituen, shey bra be the lambogini wey your mates infobaba and cbase dey buy ni?  |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 8:17pm On Oct 19, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 8:15pm On Oct 19, 2008 |
calamity, ol boy, i no need woman wey go hinder me abeg, carry go, its your property  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:12pm On Oct 19, 2008 |
infobaba: Gbewudani onigbese |
Jokes Etc › Re: Laff Mattazz by studio43(m): 8:08pm On Oct 19, 2008 |
that your barrier yansh shey? |
Jokes Etc › Re: Bill Gates by studio43(m): 8:01pm On Oct 19, 2008 |
me , myself and i  |
Jokes Etc › Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 7:56pm On Oct 19, 2008 |
infobaba: studio leave my lysaa out of this  lyssa nor dey my level so i don dash you for good,  |
|
Jokes Etc › Re: 'casino De Elegance' by studio43(m): 7:24pm On Oct 19, 2008 |
gabrywyl: U no fit blabla. . . Your blabla Equipment got too much wrinkles. . . thankz to your cunt  |