Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 332 333 334 335 336 337 338 339 340 (of 394 pages)
babe why u dey laugh na.? na the good eve greetings be dat? ![]() |
i know sey na that kind thing u dey laugh over ![]() |
na u tell me yesterday na, abi u don forget? |
Ode! |
see ya head like agama lizard |
@cbase, bros no vex, but u nor tell us sey na dog and pussy business u dey do for living ![]() |
u dey dull me jare oyelator, egbon fimile jare |
cold pure water fit get side effect on him na, u don forget sey him dey suffer from snoring disease? ![]() abi u wan carry another man cross ![]() |
wetin e look like to you na? ![]() |
appology accepted, oya cbase give that guy one bottle of beer jare ![]() |
Eleba dey call himself niggar ![]() |
Roforofo, tell him jare ![]() |
grumbling |
bros why u dey shine teeths na? ![]() |
wetin wan carry me go your profile sef? wetin i wan see ![]() |
@oye, u nor be the same guy wey dey follow me talk here before, that oyelator dey very matured pass dis current one wey dey misbehave like small pikin, im disappointed ![]() |
if u look very well for that picture, u go see one giant aircondition for my back, and u can imagine giant a/c for one small office , and how the office dey cold reach even as rain dey fall, idiot, ![]() why u nor post your picture who know if na ALBINO u be sef ![]() |
who be dis mad man na? u think sey na your papa house u dey ![]() |
if u nor fit code am, forget am ![]() |
u nor read all the allegations leveled against you? ![]() |
even an hausa like some people here know sey na true i dey talk, ![]() |
Relax |
sharrap dia mykail, u sef post yours lets see you, ![]() |
every igbo boys sabi better thing na ![]() |
so u know sef na hin u nor fit push am comot ![]() |
test me with you wife or girl friend if u have any ![]() |
most women dey find who dem go tie down, but god pass dem, atleast i still remember sey i go use goalkeeper na ![]() |
resting |
na now i know sey u nor like me, ![]() cant u see i'm not yet ready for goal scorings? ![]() |
abeg nor spread the disease here jare, carry wakka ![]() |
no i dey play match for bedroom while the game was on. ![]() @oyelator, you are welcome in the name of the lord god almighty ![]() be happy bro. ![]() |
@spen, mannila ko, vanilla nii. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 332 333 334 335 336 337 338 339 340 (of 394 pages)


