Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 333 334 335 336 337 338 339 340 341 (of 394 pages)
i nor watch the match, u watch am? who scored the goal? ![]() |
@cbase, jeovy nose wey big na lol oya u sef post your picture lets talk bout you too, yeye fowl like you ![]() |
Breast |
how are you na? ![]() |
@Cbase, like play likeplay, devil don dey open your yansh small small, thank heaven sey i nor invite you come my house the day wey my container LAND. ![]() @sauce, my guy kilon shele na? sorry for last night, i slept off ![]() how are you today? ![]() @spen, why u dey remix wetin other peeps talk na? i nor dey fight cuz i always get Rep to protect, yeye foul like you lol @ibkaye, babe i like your profile, lol u try dis time mehn lol |
yes we won by CHANCE Damn eagles ![]() |
dragnet |
hisses in hausa ko, hausa's get there own style of hissing? well, i always know sey some hausa's dey behave like the goats wey dem dey cattles wey dem dey Rear, ![]() how is mallam musa na? |
hehehe, chei, thats the other side of the bad boy in me ![]() no be you dey demand for my account number? i don ready to give u every na only if u sef go coperate with me ![]() |
nah kokolet, lol im ready to give u every coins i have for the pussy in human [woman] ![]() do me i do you, god no go vex ![]() |
coins in exchange for pussy? ![]() |
na coins full there, how embarassing ![]() |
criminal, ![]() |
ok, it's just that i want to take you out for a treat ![]() |
oooopps , typo ![]() |
hhmmm, na wao , are u goin to home all day tomorow? |
see teeths, i pity for the man wey go kiss you, ![]() |
lets leave that till next time, babe lol, u really need to work on your memory cuz it's failing you but ontop that, i still like you ![]() |
na u na, abi u don forget? ![]() |
lol, if u fine like this and nor fit cook, Nne mo sorri gon o ![]() |
yes mehn, hhmm, oya tell me the truth and let the devil go back to hell were he came from, hmm lol see, i really wan invest ontop ya head for future sake o, for real ![]() who dey cook for una house? ![]() |
good looking gurls this days nor dey sabi cook. seem we go start dey put the ugly babes into consideration , lol |
i bet your mom nor go bother goin to the kitchen if really u sabi cook, shioorr ![]() |
why pot burn if u can cook? shioor, thank heaven sey i nor invest my money in marrying babe wey nor fit cook |
nah thanx, ![]() good to know u cant even cook ![]() |
im hungry babe, any thing left for me to eat? |
i sey i manage and u still dey sey good ![]() infact, u nor teach me well ![]() |
i managed to like those preachings, silly ![]() |
i dey talk sey u nor be the same ibkaye wey i know 10years ago ![]() |
were is your faith babe ? have u forgotting when u use to preach to me? ![]() |
the people beside the river |
i like the africans side of the story ![]() but u are not patriotic o ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 333 334 335 336 337 338 339 340 341 (of 394 pages)



