Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 334 335 336 337 338 339 340 341 342 (of 394 pages)
lovely blog cappucine, wow ![]() |
why did u choose the name caffucine? |
slap |
Amen to that, ![]() gotta mail ![]() |
trap |
wetin u dey think sef? as young as you are ![]() |
for real mehn, trust me remember i told u bout receiving communion couple of days back? abi u don forget? |
how do u want me to prove it to you, thomas ? ![]() |
excursion |
ibkaye, how u dey na? sorry for not telling u i'm given my life to christ ![]() |
olodo, shey na oh dear dem teach u for school? |
them nor teach de babe how to greet elders na? ![]() |
na dia u don fail, who tell u sey efcc nor dey heaven, ? Bleep up there and see wetin go happen to you na ![]() |
who be dis one wey dey shine eyes like winch? ys, i don give my life to christ last night, ![]() cbase, stay jare ![]() |
my own case be pastor today, sinner tomorow ![]() |
nor thank me, thank God ALMIGHTY FOR MAKING EVERYTHING POSSIBLE FOR THE BENEFIT OF MANKIND ![]() |
EFCC go nab u, dont worry ![]() |
no be guy like you? why u wan give am schnap na? abeg no remind me of wetin happen between the rich man and lazarus o, oya quickly call am to join the big boys jare ![]() |
who dash you? ![]() |
how many of una wan share from this champ. na abeg i nor want una to short my ration, ![]() |
see all dis bad belle people, |
why spen go open the wine, common open it yourself jare, its a command!! afterall im a soldier ![]() |
u got it all wrong spen, ![]() |
oya blend the handshake with a bottle of beer , or? ![]() |
@spenn, forget am, dis guy too small for me to handle . na wetin i want him to understand habba i don too mature pass dat level na? ![]() @cbase, nor remind of wetin happen for 1962 ![]() |
comot jare, after u don fall my hand finish ![]() |
i understand, no hard feelings man, trust me ![]() |
cheii, na now i know sey dis peeps nor like me at all, see the guy man wey i dey fight for don finally turn against me, na so life be? na wa oo, if i beg dis guy make i bend ![]() |
yes you nor get hard face except the pimples wey i dey see, wetin else? |
The stupid person's idea of a clever person. hhmm, keep it up ![]() |
wetin wan bring fear na? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 334 335 336 337 338 339 340 341 342 (of 394 pages)



