Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:26pm On Sep 09, 2008 |
@lyssa, i love the yahoozee side of u, cheii, igbo babes sef  |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by studio43(m): 9:19pm On Sep 09, 2008 |
excite u unto sey u get malaria?  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:16pm On Sep 09, 2008 |
na waoo, see format  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 9:08pm On Sep 09, 2008 |
cbase: @studio my father , na cbase u jst dey remix shey? You know say na style adult dey take run from craze man like me .  yes u are right about that, keep up the madness  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:58pm On Sep 09, 2008 |
wtf,  |
Jokes Etc › Who's Property Is This? by studio43(op): 8:52pm On Sep 09, 2008 |
come to AREA F" to claim it. 
|
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:48pm On Sep 09, 2008 |
@SPEN 'n' Ccraze, why 2 of una dey fear to show the world wetin una look like, ?? are your parents siblings?  |
Jokes Etc › Re: Obituary: Long Standing Distance Between The Rich And Poor. by studio43(op): 8:38pm On Sep 09, 2008 |
GBAM! BETWEEN YOUR LEGS  |
Jokes Etc › Re: Answer Questions And Win A Recharge Card Read Details Inside. by studio43(m): 8:33pm On Sep 09, 2008 |
@lysaa, i fit bet am sey na because u hear WIN A RECHARGE CARD make u click on this thread,  hhmmm, 9ija babes and there love for recharge card sef  |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by studio43(m): 8:28pm On Sep 09, 2008 |
Na wao, which one be bulgaria malaria nigeria abeg?  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:18pm On Sep 09, 2008 |
|
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:14pm On Sep 09, 2008 |
|
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 8:05pm On Sep 09, 2008 |
Gucci |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 9:30pm On Sep 08, 2008 |
who fit talk am for him front sey him nor be ya god father?  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:27pm On Sep 08, 2008 |
even the half bread and cin chin nor pay you,  just be yaself.  |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 9:25pm On Sep 08, 2008 |
re-appear |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:23pm On Sep 08, 2008 |
spenchuks: i beta resemble cbase dan resemble oby and him twin brother  why u wan resemble person wey nor wish to resemble you, oniranu  |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 8:56pm On Sep 08, 2008 |
sharrap |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:54pm On Sep 08, 2008 |
your papa nor teach u how to respect elders,  |
Jokes Etc › Re: I Resign by studio43(m): 8:51pm On Sep 08, 2008 |
Cbase n Jeovy, i be like person wey nor go school for una 2 eyez ? shoooh,  |
Jokes Etc › Re: Three Heads Of States Went To Hell by studio43(m): 8:41pm On Sep 08, 2008 |
ooopppss, im not impressed, sorry  |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 8:40pm On Sep 08, 2008 |
why |
Jokes Etc › Re: The Much Awaited Wedding by studio43(m): 8:39pm On Sep 08, 2008 |
Nwanne, take am easy dey drink o, nor let am master you  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:37pm On Sep 08, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Proposed New Law For Joke by studio43(m): 8:15pm On Sep 08, 2008 |
Warning - while you were typing a new reply has been posted. You may wish to review your post. what nonsense!!  |
Jokes Etc › Re: Proposed New Law For Joke by studio43(m): 8:14pm On Sep 08, 2008 |
@poster, na ya first {post} attempt be this abi?  |
Jokes Etc › Re: The Much Awaited Wedding by studio43(m): 8:11pm On Sep 08, 2008 |
body dey inside cloth jare, hope the shayo don clear for ya eyes eh  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:09pm On Sep 08, 2008 |
blame nature for been unfair to you Cbase  |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 8:06pm On Sep 08, 2008 |
undertaker? |
Jokes Etc › Re: The Much Awaited Wedding by studio43(m): 7:57pm On Sep 08, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Obituary: Long Standing Distance Between The Rich And Poor. by studio43(op): 7:48pm On Sep 08, 2008 |
tytylayor: y yoruba women
na we be owanmbe, abi?  Gbam!  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 7:44pm On Sep 08, 2008 |
@cbase, my presence dey scare you?, why u dey run immediately u figured i was around? omo baba alajo like you  @spen, why u dey cast all ya burden upon cbase? abi im be your god father  oniranu  @gabrryll, dont mind them jare, lol, afterall u nor better pass people wey dey sell groundnut  |