₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,812 members, 8,513,811 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 02:54 PM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 336 337 338 339 340 341 342 343 344 (of 394 pages)

Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:56pm On Sep 04, 2008
i'm reading because u want me to, kiss
sometimes u dey sweet like sugar grin
oh my god,
wow grin grin
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by studio43(m): 9:53pm On Sep 04, 2008
u don dey marra o,
i think sey your head dey dia before grin
sugomu like u too grin grin
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 9:51pm On Sep 04, 2008
checkout my profile to see wetin i write under my picture, grin grin
some people sey i too gentle, but i wan put them to order grin grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:50pm On Sep 04, 2008
na sweety,
habba. nobody don tell u sey u fine before? grin grin
i dey fine jare, never stop missing u always wink grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:47pm On Sep 04, 2008
na the remix of fine gurl be that wink grin
how u dey na? smiley
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 9:45pm On Sep 04, 2008
iyabo
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 9:44pm On Sep 04, 2008
wetin concern yahoo zee for wetin me and dat guy dey discuss now? grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:41pm On Sep 04, 2008
abeg u belong jare, grin
mammywater package babe like you grin grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:39pm On Sep 04, 2008
na vex be that?
grin grin
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by studio43(m): 9:38pm On Sep 04, 2008
wetin make u call her a rabbit.? angry


hhmm , Her ? huh
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 9:36pm On Sep 04, 2008
see the shape pf ya head like that of satan bulala,
why u dey talk wetin u nor know? grin grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:33pm On Sep 04, 2008
ibkaye, lyssaa, clemcykul, gabbryll, jaymob, jeovy, tufe,
hhmm, to be continue wink grin grin
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by studio43(m): 9:23pm On Sep 04, 2008
equillibrium gentle die,
but clemcykul noise don too much na , i just dey wonder grin grin
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 9:19pm On Sep 04, 2008
tune
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:15pm On Sep 04, 2008
u want make i dey list names for you? grin
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 9:14pm On Sep 04, 2008
tell me na lol
u know u be my good friend grin grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:11pm On Sep 04, 2008
yes na, winches plenty for NLAND na.
abi u never noticed any? grin
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 9:03pm On Sep 04, 2008
@CLEMCYKUL ,
i resemble jeovy for your eyes?
were u see pimples? grin grin

hhhmm, sometimes i nor know between HE/SHE , which one tyte pass to use in addressing you cry cry
infact u dey fall our hand grin grin
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:50pm On Sep 04, 2008
my only weapon against my enemies patiently waiting , angry

Jokes Etc › Re: Clemcykul! I Love You! by studio43(m): 8:43pm On Sep 04, 2008
hehehehehe,
clemcykul u take style wicked o, grin grin



@CBASE,
wetin u dey chai" about?
TV/Movies › Re: Who Is Uchiha Madara? by studio43(m): 8:25pm On Sep 04, 2008
na wa o

Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 8:17pm On Sep 04, 2008
gabrywyl:
Uhm. . . . . I am not sweaty so it should be sweety then grin
and i hope sey u sweet reach under? wink grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:11pm On Sep 04, 2008
winch wey dey speak in parable grin
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 8:06pm On Sep 04, 2008
panacia
Jokes Etc › Re: Henry Needs Male Nd Female Friends by studio43(m): 8:02pm On Sep 04, 2008
it depends on the type of friends u needed,
on NLAND, there are good, bad and ugly peeps,
so which of the chategories u want to belong? cool
oniranu
Jokes Etc › Re: Checking My Account Balance by studio43(m): 7:50pm On Sep 04, 2008
Jeovy:
Tyty
you still dey check your account balance huh
u mean the ones wey she get with BABA ALAJO? grin grin
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by studio43(m): 7:40pm On Sep 04, 2008
SAM MILLA:
sister clem.
if it had not been for your intervention,
,
WETIN FOR HAPPEN? angry





@clem,
na so dem hate u reach? undecided
see as other peeps votes dey increase rapidly while yours still dey asleep, cry
Nne wetin dey happen na.? grin grin
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 7:20pm On Sep 04, 2008
wetin u dey do for my house with that gun CBASE ? ? angry
Jokes Etc › Re: I Resign by studio43(m): 8:57pm On Sep 03, 2008
bad conditions,
i resign grin
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by studio43(m): 8:53pm On Sep 03, 2008
before electing him as the king, he must be crucified grin grin
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by studio43(m): 8:50pm On Sep 03, 2008
my guy talk better thing and stop remixing other peeps music wink
Jokes Etc › Re: Hold It: Your Attention Is Needed Please: ! by studio43(op): 8:48pm On Sep 03, 2008
money speaking right?
so then wetin go happen when your pocket don dry? grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 336 337 338 339 340 341 342 343 344 (of 394 pages)