Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 394 pages)
Chi u dey embarass me with dat talk o, Wetin sef? I go vex go sleep o |
Bootz , Were u dey drive dey go sef? Im straight baby habba |
The asswipe above u thought a was a member |
No thanks, |
Stop ridiculing yourself brov |
Lol, Was only a peaceful war gurl, Why do u want to take me to the corner? Dem dey dash person money for dia? |
*Sips Moet* nothing embarasses me |
Police officer take am easy naw lol |
Whos' boss are u fu*k face? Disable' like you never cease to amuse me, Ewu |
Mugu u don dey talk as if u soji abi? |
By licking his butt |
I wont party with an enemy, A political harlot like dikele will be executed publicly if my leg enter that aso rock |
The upscale for tejuosho by the left abi? Hope na people like dikele u take do bouncers abi? |
Mugu , wetin i wan take u do, E no go take me 24hrs to bring u down if i see u as a threat to my political career |
Whats the laughter for booty? U get upscale bar? Aha! Dream on baby dikele , The person die go jail be dat, Dont forget im a field marshal lol |
Dikele go help me do dat one since na wetin i dey pay am for be dat |
F**k! Not what i typed |
Talking to u self-service ass, Tanimz get hand work atleast she be road side taylor bayboot a bartender , Unlike u dikele wey be yahoo yahoo boi, I nor know wetin farida waziri dey do wey she never come capture u for dat pigeon hole wey u call house |
Mugu u don dey get ready for night browsing abi, Scam artist |
Lol |
Dont tell me u look like your bros, o |
Dikele you bad, U know it. Now i see why your name be Oshodi Goat, U mean sey some ladies for here look like men? I never hear am before , maybe is cuz i nor dey check dia profile like u usually do, I nor get time . And my babes for area do me, Im not a crook and not a rat, Those ladies here wey u dey refer to here nor go forgive u , Mugu |
Elenu gbeske , Dis ya errors don dey too much, I go ban you o |
Omo make una grow up naw habba |
I never even see the gurl face before sef. If na true say she wowo why u come dey shout am for public knowing fully well sey u dey embarass the gurl, She fit wowo for face make she tyte for chest and back cuz e don happen, Like all the chicks for this part of Nland ugly sha |
Pharoh. If graduate like me dey talk, jambite like u nor suppose talk cuz we nor dey for the same level. I also hear say u be painter, na true? I wan paint house o |
My joke |
Na waa o |
Body dey inside cloth, Thanks |
Abbey Carry dat your big head comot for road make i see as sweetliet dey shake dat thing dey go jor |
The one wey dey make u nor dey fit comot head warmer for head even inside hot sun, U sure sey u nor need pastor chris healing so? |
Abbey sorry no vex, Your stammering nor make me know if na studio u dey call abi na student u dey try call, -> Stuuu- ![]() Tanimz , U never chop am na, Try chop am first and see if u nor go make me your P.A i be sweet guy, and i sabi how to make a money happy, I dey collect money from my clients o, but cuz of u i go do am free of charge. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 394 pages)
