Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by studio43(m): 5:36pm On Feb 18, 2010 |
U dey pity the oshodi goat? |
Jokes Etc › Re: I Was Warned! by studio43(m): 5:33pm On Feb 18, 2010 |
Sexy darling i only jump come here to sort myself out. Will join you in bedroom once i'm done |
Jokes Etc › Re: Random Jokes. . . Copy And Paste Masters Feel Free To Share by studio43(m): 5:27pm On Feb 18, 2010 |
U too dey love things wey nor make sense |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by studio43(m): 5:23pm On Feb 18, 2010 |
Dikele na bad market, Investors nor want such name wey fit bring dem bad market |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 5:13pm On Feb 18, 2010 |
Tehehehe |
Jokes Etc › Re: Please Don't Lauf by studio43(m): 1:52pm On Feb 18, 2010 |
E nor fit u, Sorry! |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 1:46pm On Feb 18, 2010 |
Why u dey ask me? I be the moderator? |
Jokes Etc › Re: Ibo Man In Hell by studio43(m): 1:43pm On Feb 18, 2010 |
The guy wey cook up the joke must be a yoruba man |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by studio43(m): 1:40pm On Feb 18, 2010 |
No shepe, no smoking, i dont womanise, Im a christian and i drink responsibly but shepe is out of my brands |
Jokes Etc › Re: Ibo Man In Hell by studio43(m): 1:34pm On Feb 18, 2010 |
Stupid thread! Tribalism |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 1:10pm On Feb 18, 2010 |
U guys dey dull dis forum with all dis una thread locking |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by studio43(m): 7:15am On Feb 18, 2010 |
*Sips moet* |
Jokes Etc › Re: Please Don't Lauf by studio43(m): 7:11am On Feb 18, 2010 |
Tanimz i don break many records wey my grand paper nor break, I nor dey slack for that kind service, I will make u move your body like a snake and make u scream my name while the service last' , A promise baby . Lol |
Jokes Etc › Re: Hhaaaaa! by studio43(m): 6:57am On Feb 18, 2010 |
It was a wonderful experience, Erm, I nor only hang around her, i also lick between her stuff, Ewu |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:51am On Feb 18, 2010 |
Oh sorry, I don forget sey u once told me your t.v don blow |
Jokes Etc › Re: Please Don't Lauf by studio43(m): 9:49pm On Feb 17, 2010 |
Is tanimz a female? Tanimz u need my service? |
Jokes Etc › Re: Random Jokes. . . Copy And Paste Masters Feel Free To Share by studio43(m): 9:44pm On Feb 17, 2010 |
Mugu, I think sey na oshodi garage u dey? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by studio43(m): 9:39pm On Feb 17, 2010 |
That u cant do without, Dickhead!
Cbase u never still recover from your crase abi? Lol |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 9:35pm On Feb 17, 2010 |
U dey watch Arsenal match? |
Jokes Etc › Re: Pet Name by studio43(m): 8:47pm On Feb 17, 2010 |
Tehehe |
Jokes Etc › Re: Please Don't Lauf by studio43(m): 7:19pm On Feb 17, 2010 |
Information minister in the building |
Jokes Etc › Re: Random Jokes. . . Copy And Paste Masters Feel Free To Share by studio43(m): 7:17pm On Feb 17, 2010 |
U nor see how dat oshodi goat dey reason? Why person nor go comment if the joke nor tyte |
Jokes Etc › Re: I Was Warned! by studio43(m): 7:12pm On Feb 17, 2010 |
Lol, Kidding baby, Blissieng were have u being? I don too miss u ruggedy lol |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by studio43(m): 7:08pm On Feb 17, 2010 |
Cotonou base' how far? |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 7:01pm On Feb 17, 2010 |
Park well make i nor tow you, I dey vex |
Jokes Etc › Re: I Was Warned! by studio43(m): 5:48pm On Feb 17, 2010 |
My haterz are the people i regard as my best friends, Kunbee top the list |
Jokes Etc › Re: Random Jokes. . . Copy And Paste Masters Feel Free To Share by studio43(m): 5:43pm On Feb 17, 2010 |
Too long and dry, U aint gat no good sense of humour, The stalest joke ever comming from wanksta like Dike! |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 5:36pm On Feb 17, 2010 |
Who's Ben? Is he an army general? Is he a graduate? Does ben has what it takes to be a man? Him geu any relative for National Assembly, House of Reps? Hin don see, wine and dine with yaradua's kitchen cabinet before?
If not, then he's a Nobody! |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 4:56pm On Feb 17, 2010 |
I go ignore u for now, Afterall u dey talk wetin pass dat one to your boy friend |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 4:53pm On Feb 17, 2010 |
Ibotus! Waaooow, What a name? Bros u from Niger Delta? |
Jokes Etc › Re: Please Don't Lauf by studio43(m): 4:50pm On Feb 17, 2010 |
Relax! Shoooh, Na so u like better thing reach? |
Jokes Etc › Re: After The Val by studio43(m): 4:45pm On Feb 17, 2010 |
Well, i think sey some of dis gurls even get bf's |