Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 394 pages)
Bros why e be sey na Negative things full your mind like this sef, ? *starts singing* >Some people jealous me, some people jeolous me, some people jealous me because of my Chopper Aircraft < Lol |
beat me |
shattap and go suck your thumb ![]() Studio wannabe , ![]() i don start my aircraft engine now, abi control tower no go give me clearance? |
Chaii ![]() na sylvex be this? |
D1KeleVra:Allow me to answer the babe na, shooooh, na so u like woman reach? Lol Nellyon:Nah sweety i dey Lag , but i fit relocate if u want me to , i like your name ![]() |
see your mouth like "wont want 2 live anywhere else " Tatafo Lol Home is sweet jor, i miss home and aint gonn be far from home pretty soon ![]() lemme know when u will be hitting SA o, Lol ![]() |
D1KeleVra:Now i see why you were nicknamed ''Oshodi Goat'' , Enemy of Progress. Baxilexi:like you've lived or worked close to tejuosho motor garage to have known what drivers of public transport vehicles are being called, Ewu! Dyt:see me see wahala o ![]() |
comot make i see road jor |
iyeayo:which runs be that again wey u dey run for Queensland? , hhmm, let me know o, cuz i dey vex nor be small. ![]() na wetin u find come Aus. me sef find come na, lol 16.2°C , the wind nor dey try at all, the cold sef na war how long have u been living here? ![]() |
Free:Stupid joke ![]() |
Nellyon:Lol, my dear i tried to figure out why he fainted but he told me to shut up and mind my business |
iyeayo:Iye, were in AUSTRALIA are you? i dey Kingston @sylvex, whatsup with you, why u dey shout my name like that? |
abeg never release that trouble of yours till i'm outter here if u nor want make i Ban you ![]() Tanimz why u looking for me? i dey Owe you? |
The midget like man and woman cuz she get man and woman stuff inbetween. Poster, Na only Tb joshua fit deliver u properly and with white handkachief |
She thought i was joking the very first day i made the same complain |
Tanimz why u cum dey shout naw, na your first time to see stick wey long pass my own be dis? Mmtcheww. Kunbee i wan pass > Bounce! |
Correct say crase man be your paddy for Igboro abi? |
Who dis palm wine tapper dey tackle like dis na? |
A european pilot came to Nigeria and hired two local hunters to help him get some bush meat. He dropped them in the forest in a chartered plane and returned a week later to pick them up. He looked at the 'bush meat' they had shot, there's no way the plane can take all this bush meats, we will have to leave a third of it behind." " But we did it last year", the hunters insisted. "The pilot took the two of us and the same amount of bush meat in a plane just like yours." The pilot hesitated but the decided to take their word for it. Well, if u did it last year, i suppose we can do it again this year." The plane took off As it approached a nearby mountain, it could not gain height. It crashed into the side of the mountain. The pilot and the hunters crawled out of the plane, dazed but glad to be alive. I wonder where we are the pilot asked. One of the hunters looked around, "Dont worry, i think we are just 15metres from east of where we crashed last year. The pilot faints. |
Lol na wao, Make una take am easy dey shout my name na abi old man nor dey for una fillage? Tanimz na your thing dey sweet me na, You wan give it to me again? |
Lol why not your grandma? .baybootz, Who are u? How your own and tanimz own take be for here sef i need to know. Kunbee na area scatter right from small and i know how to treat her f**k up anytime. Dikele na woman wrapper from day 1 wey i don knoW am, I go set am up. Chykason dey only pretend to be a good guy when Women surround am, Ashawo! Between mykali and cbase i dont know who's the good guy and who's the bad guy. Brb, Jumps fence |
U sabi read well before? @poster, Bros u sure dis joke nor be mine ni? |
Were is the joke? |
Mykali why u dey always laugh like a toothless old woman sef? Abeg carry your pot belly enter BRT LANE i wan pass jor |
See as dis two mugulistik couple' dey disturb other Nland users with dia Nonsense. Husband cursing the wife and wife cursing the husband left right center. Chai, I talk am from day one say dis two zombie union nor go last nobody believe am. *starts my car engine, dikele and tianshi make una clear go oneside before i clear the two of una enter BRT LANE jor , abi life don tire una? |
Dikele is the chairman of onigbongbo taxi park but a nobody on nairaland. Oga u think sey na touts like u dey for hear? Clear make i no clear u enter gutter |
For my house? Dont even think about it? |
My sister go brush na, U wan kill person? |
Rat u don wake? |
Lil babs as in Lil Bow wow? Well i don change that stage name to 'Show Stopper" recognise! |
Kunbee why u dey tackle me na? I do u and nor pay? |
Tanimz clear i wan pass, |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 394 pages)





