₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,282 members, 8,511,046 topics. Date: Saturday, 31 October 2026 at 04:47 PM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 394 pages)

Jokes Etc › Re: Be Strong Honey, I Love U by studio43(m): 4:39am On Feb 23, 2010
Romsky carry your bad belle talent comot for road make i pass jor.


Poster,
This joke is mine, I fill fulfilled unto sey people dey copy from my work.
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 4:27am On Feb 23, 2010
See as abbey take rush cum as if she fit do anything.
Queen of Sequality
Jokes Etc › Re: Please Don't Lauf by studio43(m): 4:20am On Feb 23, 2010
*money and fame* winks
Jokes Etc › Re: Please Don't Lauf by studio43(m): 4:18am On Feb 23, 2010
It's only a lazy man that sleeps all day my brother, Since when dis morning and fame don come my way after paying the whole of my dues, i never sleep pass 3hrs before.

Kunbee u missed your period again?
Jokes Etc › Re: Please Don't Lauf by studio43(m): 9:21pm On Feb 22, 2010
Booty why u dey mistake me for Dikele naw,
I'm a millionaire, i have five star hotel in south africa, my house for ikeja na paradise. Not gonna tell ya were the house is located cuz im afraid dikele might send his bingo(s) to come and kidnap me.
I have 6 powerful rides worth 62m, im sure u would like my newly acquired Rolls Royce Phantom car.
I know it sounds like bragging but is true dat i'm talking baby, Just come and pick up the CD and i bet your life will never be the same again, Trust me!
J
Jokes Etc › Re: Please Don't Lauf by studio43(m): 6:34pm On Feb 22, 2010
@chyka,
I no fit drag road with an ordinary okada man like dikele, My Rolls Royce Phantom car nor dey make am shiver?


Booty,
I don compose one song for u, come my house come collect the CD
Jokes Etc › Re: Please Don't Lauf by studio43(m): 3:20pm On Feb 21, 2010
Shut da f*ck up dikele u dont have sh*t, *coughs* okada man carry your okada go oneside make i nor jam u and passenger enter gutter
Jokes Etc › Re: My Private Part. by studio43(m): 2:57pm On Feb 21, 2010
An idle mind is the devils workshop
Jokes Etc › Re: My Private Part. by studio43(m): 10:01am On Feb 21, 2010
What? U missed your period?
Jokes Etc › Re: My Private Part. by studio43(m): 10:06pm On Feb 20, 2010
Your private part stinks, Stupid thread
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 9:52pm On Feb 20, 2010
Lol,
Jokes Etc › Re: Please Don't Lauf by studio43(m): 9:37pm On Feb 20, 2010
Mykail, No sing again with that voice wey be like frog own to dat booty of a gurl else u story go enter for the matter o.


Kunbee, Dake jare, Oniranu Lol


Dikele, U nor dey look face? I go call police for you o
.
Jokes Etc › Re: The Goodluck Jonathan Story by studio43(m): 3:37pm On Feb 20, 2010
Kunbee sharrap. Who's ya mate gan sef
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 3:31pm On Feb 20, 2010
Nor be my mouth u go hearam, Go Alaba
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 3:01pm On Feb 20, 2010
Rumski nor dey sell pepper again, Hin don get job for oceanic bank as a cleaner.
Jokes Etc › Re: Please Don't Lauf by studio43(m): 2:53pm On Feb 20, 2010
Ka re o, U don dey take that thing again abi?
Jokes Etc › Re: Please Don't Lauf by studio43(m): 9:27am On Feb 20, 2010
No matter how dem gang up plenty reach, dem nor fit see my back.


Dikele keep running and never look back cuz if my boiz should get hold of u by any chance, i will make sure you're executed publicly with without trial. Bloody civilian like u
Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by studio43(m): 9:00am On Feb 20, 2010
So abbey even fine like dis na hin the magga never tell me since ehn
Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by studio43(m): 5:58pm On Feb 19, 2010
Chai, Well na me dey behind that name ibotus. Coded!
Jokes Etc › Re: Please Don't Lauf by studio43(m): 5:52pm On Feb 19, 2010
A fool at 39
Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by studio43(m): 5:41pm On Feb 19, 2010
I dey london i just enter the 9ija yesterday, Why u dey ask?
Jokes Etc › Re: Please Don't Lauf by studio43(m): 5:36pm On Feb 19, 2010
Abbey 5 don pass already, Your own work nor dey close?
Jokes Etc › Re: The Goodluck Jonathan Story by studio43(m): 5:58am On Feb 19, 2010
Joke 2/10
Jokes Etc › Re: Ding Dong! by studio43(m): 5:55am On Feb 19, 2010
She's everywhere lol
Jokes Etc › Re: Monkey Crimes by studio43(m): 5:51am On Feb 19, 2010
Illiterate sabi write?
Even how to copy and paste she nor sabi,
Jokes Etc › Re: After The Val by studio43(m): 5:48am On Feb 19, 2010
Rumsky i just dey wonder why dem nor see anybody to take dem out on that day naw.
Habb u sef know sey im not a womanizer naw
Jokes Etc › Re: Hhaaaaa! by studio43(m): 5:41am On Feb 19, 2010
U dey dia when dem borm am abi? Lol, Erm i dey come *jumps fence*
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 5:37am On Feb 19, 2010
Pharoh retract dat statement and apologise publicly withing the next seven working days or we meet in court
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 5:30am On Feb 19, 2010
Maxwell why u dey laugh like chicken wey dem chook broom for yansh na?
Jokes Etc › Re: Please Don't Lauf by studio43(m): 5:27am On Feb 19, 2010
Will be waiting for u Lolaboy, Erm u sef get big bed? Cuz i'm interested o. Joking
Jokes Etc › Re: Please Don't Lauf by studio43(m): 11:49pm On Feb 18, 2010
Bembela!
Chi lolaboy never talk true
Jokes Etc › Re: Please Don't Lauf by studio43(m): 11:43pm On Feb 18, 2010
Dikele i nor send you.

Lolaboy, kilode darling, missed your period again?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 394 pages)