₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,398 members, 8,511,639 topics. Date: Monday, 02 November 2026 at 06:32 AM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 394 pages)

Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 11:35am On Dec 22, 2009
dont tryna steal what does not belongs to you,
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 11:32am On Dec 22, 2009
your businesshuh
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 11:22am On Dec 22, 2009
romsky:
halleluyah nobori

studio na wa 4 u see as u dey flaunt wetin u get 4 dream
no think sey everybody go be joseph the dreamer like you, anything wey i yarn for here na confirm and if u think sey na lie, Go ask Ribadu.
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 11:13am On Dec 22, 2009
kiss
Jokes Etc › Re: Do The Maths by studio43(m): 7:30am On Dec 22, 2009
Still on vacation, will be resuming next week
Jokes Etc › Re: O Ni Fee Tee Now! by studio43(m): 7:27am On Dec 22, 2009
Well, speak wetin everybody fit understand na
Jokes Etc › Re: Male Or Female, Who Is More Greedy? by studio43(m): 7:24am On Dec 22, 2009
I'm proud of u Son lol
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 7:22am On Dec 22, 2009
My creek dey Nottinghamshire your boat fit reach dia?
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 7:19am On Dec 22, 2009
I dey complain? Abeg shift your mouth go oneside make i receive fresh air abeg
Jokes Etc › Re: How To Become A Highly Paid Stand Up Comedian by studio43(m): 7:08am On Dec 22, 2009
Me too lol
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 7:02am On Dec 22, 2009
I run my own things for creeks, Sorry
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 6:59am On Dec 22, 2009
Warri see me see wahala o, My guy face your warrant and leave me alone abeg cuz i no send you
Jokes Etc › Re: Shocker!ini Edo In A Divorce Clash by studio43(m): 6:53am On Dec 22, 2009
Nothing money and fame nor dey cause.
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 6:50am On Dec 22, 2009
Dickele, > Go straight to hell,
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:42am On Dec 22, 2009
Comot jor. U wey dey wear head warmer under hot sun dey form Gbogbo bigz boyz
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 6:35am On Dec 22, 2009
Dickele is working hard to step up his vote'
Jokes Etc › Re: Do The Maths by studio43(m): 11:15pm On Dec 21, 2009
Brb
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 11:04pm On Dec 21, 2009
Get behind me militant
Jokes Etc › Re: Changes by studio43(m): 11:00pm On Dec 21, 2009
See as u wan kill yourself over another man's property
Jokes Etc › Re: Male Or Female, Who Is More Greedy? by studio43(m): 10:55pm On Dec 21, 2009
I'm not even a nigerian, so u have no case
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 10:50pm On Dec 21, 2009
Seun pity hin condition thats why him compensate the magga with the current post him dey now
Jokes Etc › Re: Shit Happens by studio43(m): 6:40pm On Dec 21, 2009
Hahahaha Abi o
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 6:38pm On Dec 21, 2009
By Okada yes, idiot Lol
Jokes Etc › Re: Male Or Female, Who Is More Greedy? by studio43(m): 6:35pm On Dec 21, 2009
Ijebu men are very very greedy
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 6:27pm On Dec 21, 2009
Yes, But only if u go send my Air Ticket fare. I dey lag
Jokes Etc › Re: Changes by studio43(m): 6:25pm On Dec 21, 2009
That ikebe wey the size of pant nor dey for market
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 6:19pm On Dec 21, 2009
Gerraut jor
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 6:17pm On Dec 21, 2009
Shakes head in pity
Jokes Etc › Re: Testimony by studio43(m): 6:15pm On Dec 21, 2009
Dials 911 to confirm
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 6:12pm On Dec 21, 2009
U think sey everybody stingy like you?
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:10pm On Dec 21, 2009
Liar, That your babe wey get tribal marks for face like that of Iya Ramota , comot jor

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 394 pages)