Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 6:07pm On Dec 21, 2009 |
The stupid idiot that called his father foolish |
Jokes Etc › Re: Shocker!ini Edo In A Divorce Clash by studio43(m): 6:02pm On Dec 21, 2009 |
I dont need a job, I'm comfortable. Thanks |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 5:59pm On Dec 21, 2009 |
Ben i fit put bet ontop sey with the K-kegs wey u say that girl get she still fine pass your babe |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 5:49pm On Dec 21, 2009 |
Warri see me see wahala o, By.dot dem send u? U think sey i be conductor na him i fit buy 2.2 2009 model? Or u think sey i buy that mansion for VGC with conductor money ni? Abeg clear go One side make i Enter UBA jor |
Jokes Etc › Re: Testimony by studio43(m): 3:37pm On Dec 21, 2009 |
O lord, let my enemies live long and see what i would become in future, Amen |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 3:34pm On Dec 21, 2009 |
Hahahaha |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 3:33pm On Dec 21, 2009 |
Were is your evidence? |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 3:31pm On Dec 21, 2009 |
U look that fine gurl finish say she's confused abi? Wait there make she catch you |
Jokes Etc › Re: Shocker!ini Edo In A Divorce Clash by studio43(m): 3:25pm On Dec 21, 2009 |
Romade why u dey talk as if na u holy pass sef? If i be giggolo or not how that one take concern u now? Shoooh, Warri see me see wahala o |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 3:16pm On Dec 21, 2009 |
Information minister we don hear u |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 3:15pm On Dec 21, 2009 |
U think sey everybody be like u wey dey find christmas money by force by fire? Abeg go One side jare |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 2:48pm On Dec 21, 2009 |
Dry bone don rise again shey? |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 2:44pm On Dec 21, 2009 |
Yaba left don tire for some people case sef and u top the list IVORY. |
Jokes Etc › Re: Testimony by studio43(m): 2:39pm On Dec 21, 2009 |
*Shakes head in pity* |
Jokes Etc › Re: Shocker!ini Edo In A Divorce Clash by studio43(m): 2:28pm On Dec 21, 2009 |
Clem u are crazy, Lol, I never get your time yet.
@mirababy. Clem nor well o, Dont waste your strenght replying her just ignore her till she finally comes back to her senses . *winks* |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 2:17pm On Dec 21, 2009 |
Chai, Craze people don dey too much for Nland o lol |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 2:14pm On Dec 21, 2009 |
When u see a young man waving brooms at you in the afternoon its either he's a lunatic or a native doctor |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 2:01pm On Dec 21, 2009 |
IVORY, I nor be yahoo.com like Dickele, Shey u understand? |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 1:57pm On Dec 21, 2009 |
Ben wey no know how to deliver message. |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 1:11pm On Dec 21, 2009 |
Ajayi mo sorri gan o |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 1:10pm On Dec 21, 2009 |
Who tell u that one ben6? Oby still dey for hin Otta farm dey chop hin Amala and Gbegiri soup dey wait for una till 2011 o |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 12:20pm On Dec 21, 2009 |
Which one be dis Dickele F and D1ckelevra wey i just dey see here na, |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 12:15pm On Dec 21, 2009 |
Clear make i enter UBA jor |
Jokes Etc › Re: Male Or Female, Who Is More Greedy? by studio43(m): 9:54am On Dec 21, 2009 |
Lol |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 9:50am On Dec 21, 2009 |
Clear make i pass jor |
Jokes Etc › Re: O Ni Fee Tee Now! by studio43(m): 9:26am On Dec 21, 2009 |
Kkk |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 9:24am On Dec 21, 2009 |
Make i start dey run? |
Jokes Etc › Re: The Condom Man! by studio43(m): 9:16am On Dec 21, 2009 |
Gerraut jor enemy of joy |
Jokes Etc › Re: O Ni Fee Tee Now! by studio43(m): 6:09am On Dec 21, 2009 |
Heeyyy, Yoruba's has taking over |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:07am On Dec 21, 2009 |
With a scar up his ass |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 6:02am On Dec 21, 2009 |
Ben419, Monitor the election very well so that there would'nt be anything like hijacking of ballot boxes and manipulation of election results. Eko O ni Baje o |
Jokes Etc › Re: I Am Back! by studio43(m): 7:59pm On Dec 17, 2009 |
I will, Thanks for recognising |