Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 80 (of 394 pages)
him think sey i go help am fight na, any of una dey on messenger? |
but they are still families na, abi how u mean sef? |
go ask father john bosko |
yes i know, nor too shout am ![]() |
chaii, |
Bend10 why u leave xynerise wey u and am get matter dey tackle innocent gidson wey be una refferee incase of ojoro na? na so u dey fear xynerise reach? |
na that one u hear make u dey shine eyes like amodu shuaibu like this? |
u know im a catholic and switching over to your church wouldn't be that easy, i need to dey settle some people every month make dem nor carry my case go meet pope ![]() |
ike congo ati shepe ward abi? |
i trust waffy boiz ![]() |
make i nor lie, that ini edo backside nor bad at all. i dont know if the babe dey pump that yansh or if na natural,,,but that yansh na war ![]() |
why u wan bring me in so u go comot your head na? |
hhhmmm, sounds interesting. u mean enter party with me as a male or as a female cuz i dare u to enter party with me as a male make dem nor show me recognition first before dem even begin look your face. but if as a female, nothing do u, somehow u fit get mouth cuz u be woman. u know the chest and backyard thing na. lol anyhowsha,,, i dey messenger now and my cam dey on, we fit relate ![]() |
are we talking about #200,000 monthly salary? cuz i wont settle for less ![]() |
liar, ben still dey go sort himself out inside bush, i don catch am before ![]() |
make him teach me how to dey curl hair abi? |
my picture speaks for me buddy, i'm clean and fresh nor be mouth. ![]() show what you've got romade ![]() |
that mouth nor dey smoke marijuana like yours o |
gerraut jor |
mouth wey u dey die for abi? |
straight that your face before u enter my house , u hear me so? |
the blind shall see in this new year, somebody say amen? |
na so so doubting thomas full for here, until dem see with their eyes dem nor go believe. but i nor go carry dem enter my garrage make dem nor come robb me overnight cuz people dey fear me this days, period ![]() |
u dey pity that janitor? |
the way u dey laugh sef show sey u be real Ijebu Woman, Tinrin igbe ku |
leave me alone and mind your business, Atole ![]() |
U dey ask me? Abeg clear make i buy fuel jor |
That u cant do without, Lol |
U only remember God when u are in a deep sh*t, Mmcheww |
Lol |
*faints* |
Bleble na soso salt this your christmas cake dey taste instead of sugar |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 80 (of 394 pages)





