₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,396 members, 8,511,628 topics. Date: Monday, 02 November 2026 at 05:55 AM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 394 pages)

Jokes Etc › Re: Love Joke! by studio43(m): 7:21am On Dec 23, 2009
Clemcycul is an enemy of true love
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by studio43(m): 7:15am On Dec 23, 2009
No. Clem is a local champ
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 7:13am On Dec 23, 2009
U chop winch? Warri see me see wahala o. U and who dey hospital? Dem send u? Bad Belle
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 7:08am On Dec 23, 2009
All dat one na shakara. U don forget sey na we go represent Naija for Darfur War Torn Region? When me and my boiz come back, naija gov'ment fu*k up na hin i gather my boiz again enter creek go run things, As u dey so mehn, e nor go take me 2days to cease u and your boiz even for that creek wey u think sey u get mouth sef. Clear go one side make i take biro jor
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by studio43(m): 6:53am On Dec 23, 2009
Liar i gave my life to christ 6hrs ago, I sold everything i had for salvation and gave the money to Oworonshoki beggers association where Clemcycul is the current chairman.
Jokes Etc › Re: Mathematics! by studio43(m): 6:42am On Dec 23, 2009
Who u calling sons of bitches asswipe ?
Romance › Re: Which Is Greater Love Or Friendship? by studio43(m): 6:39am On Dec 23, 2009
Were is the joke?
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 6:36am On Dec 23, 2009
Taah, Take it back, Nor be me and u. You are there alone and im sure u are enjoying your stay there
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:33am On Dec 23, 2009
I'm above the law , Dont provoke me with your judgement or i put you in jail myself Mr Lawyer. Daddy me get leg gan ni iluyi gan o
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 10:19pm On Dec 22, 2009
Me wey i even wan collect from u before sef lol
Jokes Etc › Re: Yaradua In Bling-i'm Back! by studio43(m): 10:16pm On Dec 22, 2009
Nor make me laugh abeg
Jokes Etc › Re: Mathematics! by studio43(m): 10:09pm On Dec 22, 2009
Bite me
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 10:08pm On Dec 22, 2009
Person wey hin condition no stable
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 10:06pm On Dec 22, 2009
Olorun maje o
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 10:03pm On Dec 22, 2009
No threaten my camp with that your cock and shoot guns u hear me so? Shuuuh, I don see things and run things big time for area and as u see me so, i no send you. And no try deploy your boiz come my kabbon cum terrorise my people else i go make sure i carry your slippers for head reach your village, The warri wey i come from we nor dey carry last. U NOR UNDERSTAND?
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 9:48pm On Dec 22, 2009
He's a liar for life, Put him in jail
Jokes Etc › Re: Testimony by studio43(m): 7:46pm On Dec 22, 2009
Them don dey open there yansh small small.
Jokes Etc › Re: Mathematics! by studio43(m): 7:34pm On Dec 22, 2009
Not every idiot that speaks to you u speak back at especialy when the stupid idiot is not on the same level with you
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 7:23pm On Dec 22, 2009
Bend head make i see road jor
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 7:21pm On Dec 22, 2009
Pack some boiz take do wetin na?  Thugs?
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 7:19pm On Dec 22, 2009
Gidson u don take your medicine dis morning?
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 7:15pm On Dec 22, 2009
Tehehehe, No matter how dem plenty reach, dem nor fit see my back, My own calibre compared to the little selves dem go honour,

Warri u sidon there dey look make all this militants dey threaten me?
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 7:04pm On Dec 22, 2009
*case* Ti't
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 7:02pm On Dec 22, 2009
I just hope there wouldnt be any care of hijacking of ballot boxes or manipulation of Election result, Awon Omo Naija Burugan o. They can pull down an aircraft right with their Tit
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:51pm On Dec 22, 2009
U know sey pregnant women like her dey always dey too aggresive and nor dey fit talk well sometimes
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 3:57pm On Dec 22, 2009
I nor stingy with my thing jor. Eko oni baje o
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 3:53pm On Dec 22, 2009
Na wetin i dey pay u for be that na, U don forget?
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 3:51pm On Dec 22, 2009
No tarnish my image abeg
Jokes Etc › Re: Male Or Female, Who Is More Greedy? by studio43(m): 3:48pm On Dec 22, 2009
Shakes head in pity
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 3:46pm On Dec 22, 2009
Im a child of God Sorry
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 3:39pm On Dec 22, 2009
Nor be only me do the thing na, Dickele and by.dot follow Tosibe jor
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 3:36pm On Dec 22, 2009
Helep me ask the janitor o

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 394 pages)