₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,398 members, 8,511,639 topics. Date: Monday, 02 November 2026 at 06:32 AM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 394 pages)

Jokes Etc › Re: Shocker!ini Edo In A Divorce Clash by studio43(m): 3:33pm On Dec 22, 2009
Romade i dont like cheating, Why e come be now wey go paid her M50 she wan come run. BECAUSe of that girl i started avoiding some home videos wey her face dey inside. For real
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 3:24pm On Dec 22, 2009
I no flee, I just take style go see wetin dey happen outside jor
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 3:19pm On Dec 22, 2009
No wonder she just dey spit anyhow for road today
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 3:16pm On Dec 22, 2009
Tehehe i don too laugh abeg come go buy me Hollandia strawberry since u nor get work Xynerise
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 3:08pm On Dec 22, 2009
Not bad, Thanks
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 3:05pm On Dec 22, 2009
Gerrout jor, Erm Romsky so na true sey u dey change colour abi?
Jokes Etc › Re: Shocker!ini Edo In A Divorce Clash by studio43(m): 1:48pm On Dec 22, 2009
nor be the same thing una be, angry
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 1:45pm On Dec 22, 2009
clemcykul:
wetin u sabi do if no be to dey wash studio boxers
wink  



winans:
dis guy u just no dey try, see your username self studio 43 abi watin call, na watin your mate dey bear be dat abi? infact stay wan side first make i do beter thin.
you are not a sweet talker my friend, try ginger your swaggz when next u want to relate with me.
i nor like dulling peeps like you ,  peeps wey nor soji,  peeps wey dey wear treckers ontop native  go party,  people wey nor blend,  people we dey put sachet of pure water inside jeans,  lousy people.

u dey Feel Me?
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 1:30pm On Dec 22, 2009
dani1luv:
Read the quote below

Now you see we on the same track
i nor send una too
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 1:28pm On Dec 22, 2009
Ben hit me on IM please i need to talk to you
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 1:24pm On Dec 22, 2009
Romsky please dont go waiitt forr meeeeeeee
Jokes Etc › Re: Male Or Female, Who Is More Greedy? by studio43(m): 1:22pm On Dec 22, 2009
from your most bitter experience abi?
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 1:20pm On Dec 22, 2009
well, seem to me this two moderators nor dey pass one road again like before when na only one still dey handle the Mod Job.

nor be me talk am o cool
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 1:17pm On Dec 22, 2009
dying ke?, when we go burry am?
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 1:14pm On Dec 22, 2009
yes my love,  u still need my service tonight?
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 1:07pm On Dec 22, 2009
talk well na
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 1:06pm On Dec 22, 2009
na why u cum dey dry teeth for sun like christmas goat wey pepper enter for eyes?
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 12:56pm On Dec 22, 2009
romsky:
studio u tu like me jor

i dont like Chain Smokers like you sorry, . cool
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 12:53pm On Dec 22, 2009
for real baby wink
Jokes Etc › Re: Shocker!ini Edo In A Divorce Clash by studio43(m): 12:51pm On Dec 22, 2009
clem money speaks nothing, the only thing that speaks is salvation.  wink

lotsa billionaires out there that cant even spend the damn money wink




@ROMSKY,
yes, she allowed money and fame to get into her head, Mr. Cool her uncle happened to be the monster shaping the stupid idiot till she finally dumps the dejo richard of a man after the 50m naira cheque has been handed over to her.

first she moved her things into Mr. cool's house, 4months later she got an aprt, car, and declared to the media that she;s now single and waiting for a GOD SENT MAN THAT WOULD LOVE AND CHERISH HER WHOLE HEARTEDLY.

money don come na she don get sense.
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 12:36pm On Dec 22, 2009
short man bend head make i see clem jor
Jokes Etc › Re: Shocker!ini Edo In A Divorce Clash by studio43(m): 12:34pm On Dec 22, 2009
romsky:
Studio is it really true or just rumour


what?
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 12:32pm On Dec 22, 2009
i cant believe u are a gurl, wankass
Jokes Etc › Re: Shocker!ini Edo In A Divorce Clash by studio43(m): 12:30pm On Dec 22, 2009
what does it profit a man to gain the whole world and loose his soul?

vanities, perishable materials, , people kill there fellow peeps so as to have control over there properties.

women divorce there husbands because of there rich boy friends, the most annoying thing is the this rich dudes they run into end up dumping dem at last.

women are now lovers of money,
Monalissa Chinda broke up with her husband Dejo Richards 3months after she was made Glo Ambassador.
without that man she would'nt have gotten that M50 that was given to her by glo.
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 12:18pm On Dec 22, 2009
is romade a gurl? huh huh huh
Jokes Etc › Re: Shocker!ini Edo In A Divorce Clash by studio43(m): 12:15pm On Dec 22, 2009
clemcykul:
no he is not! get your facts straight
kiss kiss wink grin embarassed angry
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 12:12pm On Dec 22, 2009
huh
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 12:10pm On Dec 22, 2009
Clem paid me to announce to the world u have 4 kids
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 12:07pm On Dec 22, 2009
Abbey county


i drank tea and i nor mess,  i only hissed u on in every dialect of Nigeria cool
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 11:58am On Dec 22, 2009
Na me say make u nor fit control your fatness?, Aje butter , mmmcheeww
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 11:54am On Dec 22, 2009
why a young man like me go wan kiss a woman like 4 children like you na, i dey mad ni?
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 11:43am On Dec 22, 2009
na hin make u come dey shout ?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 394 pages)