Jokes Etc › Re: Johnny Again by StudioCFR(m): 10:59am On Dec 07, 2010 |
ok my dear boy I hear u |
Jokes Etc › Re: Na Wa Ooo by StudioCFR(m): 10:55am On Dec 07, 2010 |
Cynthoney u need to step up your game - no dey fall my hand with dis STALE THREAD. My name is always in your mouth - dat means i'm always on your mind. *smiles* |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by StudioCFR(m): 10:27am On Dec 07, 2010 |
@NELLALUV if my name is in your mouth, dat means i'm on your mind (laffs) Thanks for the vote - i appreciate. I still miss ROMADE and CLEMCYKUL- The matured jokers i respect lots. |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by StudioCFR(m): 8:02am On Dec 07, 2010 |
lol Bow wow wow |
Jokes Etc › Re: My Cock by StudioCFR(m): 8:01am On Dec 07, 2010 |
Tanimz please no spoil my name cuz of the small credit i collected from u I'm not the first person to buy market on credit and won't be the last. Afterall, Naija dey owe. Thanks to the IBO leaders. |
|
Jokes Etc › Re: Mushrooms, Abdulmutallab And More! by StudioCFR(m): 7:32am On Dec 07, 2010 |
lol Na wetin u dey do be dat abi? I don catch u All dat eggs i see for your shop na steal u dey steal dem dey sell abi u go use corn take tempt them to come to your house and when dem come u go kidnap dem till dem lay eggs for u - den u go release dem. Ole omo |
Jokes Etc › Re: My Cock by StudioCFR(m): 6:28am On Dec 07, 2010 |
Which goods? Mtchew lol |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by StudioCFR(m): 6:23am On Dec 07, 2010 |
Hehehe Tanimz your sense of humour don dey improve I'm so happy for u |
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by StudioCFR(m): 6:21am On Dec 07, 2010 |
Hehehehe Egbamiii ke Dey wish u hear |
Jokes Etc › Re: Mushrooms, Abdulmutallab And More! by StudioCFR(m): 6:20am On Dec 07, 2010 |
hehehehe i dey try annoy u small |
|
Jokes Etc › Re: Mushrooms, Abdulmutallab And More! by StudioCFR(m): 6:15am On Dec 07, 2010 |
maybe? Yes or No |
|
Jokes Etc › Re: Mushrooms, Abdulmutallab And More! by StudioCFR(m): 6:13am On Dec 07, 2010 |
wanna chat? |
Jokes Etc › Re: Mushrooms, Abdulmutallab And More! by StudioCFR(m): 6:12am On Dec 07, 2010 |
is your yim on? |
|
Jokes Etc › Re: Are You Crazy by StudioCFR(m): 6:08am On Dec 07, 2010 |
See downgrading Lol Lyssa omo to bhad |
Jokes Etc › Re: An Engineer In Hell by StudioCFR(m): 6:05am On Dec 07, 2010 |
ok poster u try |
Jokes Etc › Re: Mushrooms, Abdulmutallab And More! by StudioCFR(m): 6:03am On Dec 07, 2010 |
Tanimz I go tell u later |
Jokes Etc › Re: Must Read I Can't Laugh by StudioCFR(m): 6:00am On Dec 07, 2010 |
mtchew |
Jokes Etc › Re: Igbo Man Vs The Police by StudioCFR(m): 5:59am On Dec 07, 2010 |
Na lie Nothing like dat for lasgidi |
Jokes Etc › Re: Humour Room by StudioCFR(op): 5:57am On Dec 07, 2010 |
Tanimz dey Bologna |
Jokes Etc › Re: My Cock by StudioCFR(m): 5:56am On Dec 07, 2010 |
The hot temper wey make u pour hot soup for yo customer head last week |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by StudioCFR(m): 5:55am On Dec 07, 2010 |
u dey piss for bed at your age And your grammer get k-leg lol Never turn am to fight o |
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by StudioCFR(m): 5:53am On Dec 07, 2010 |
u wish na u i see abi?
u too no go ever see me for real life and i no fantasize anything |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by StudioCFR(m): 5:49am On Dec 07, 2010 |
Story!
use shame modify jor I'm waiting |
Jokes Etc › Re: My Cock by StudioCFR(m): 5:45am On Dec 07, 2010 |
Hahahaha what a temper |
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by StudioCFR(m): 5:44am On Dec 07, 2010 |
Na gf fine pass u But u get asz pass her I dey only compliment your backside And i know u like it when STUDIO CFR of all people compliment u |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by StudioCFR(m): 5:41am On Dec 07, 2010 |
modify abeg Which kind english be dat one *always think before thoughting* na wa o lol |
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by StudioCFR(m): 5:38am On Dec 07, 2010 |
Why i go talk wetin i no know? Na u i see na U wear CHANEL SUNSHADE, BABY PHAT PANT AND SEAN JOHN TOP for leg u wear VICTORIA SECRET THONG u pose in front of ESCALADE taking pictures. I like your back side |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by StudioCFR(m): 5:34am On Dec 07, 2010 |
Well i bin dey think u piss for bed |