Jokes Etc › Re: Humour Room by StudioCFR(op): 2:16pm On Dec 05, 2010 |
lol Easy guys no fighting. Husband and wife |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by StudioCFR(m): 2:04pm On Dec 05, 2010 |
I see u BASHY lol Thanks bro. *dat U TOO LIKE STALE YARNINS COMMENT I WROTE NA FOR mr borns. |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by StudioCFR(m): 1:55pm On Dec 05, 2010 |
u too like stale yarnings. I thank all of una wey nominate me despite the barricade my political detractor(s) put on ground so as to stop me from contesting. I appreciate. Make una stop to nominate me - i'm not interested cuz people i would have love to contest against (Clemcykul , Romade - Dikelevra and Saucekid) no dey again. Na BABY JOKERS i just dey see. people wey on dia own apart from posting copy and paste jokes no fit make funny comments to make u laugh. I respect ROMADE LOTS. |
Jokes Etc › Re: Humour Room by StudioCFR(op): 11:36pm On Dec 04, 2010 |
I hate dat word 'i swear" Na touts word be dat Tanimz upgrade please |
Jokes Etc › Re: 2nd Coming Of Blacksta_ Return Of Spoil Bodi Jokes - Xmas Special - by StudioCFR(m): 11:33pm On Dec 04, 2010 |
Make yourself happy by talking to me |
Jokes Etc › Re: Woman I Fear Una by StudioCFR(m): 11:31pm On Dec 04, 2010 |
wia is my Nike Sneakers TANIMZ? |
Jokes Etc › Re: 2nd Coming Of Blacksta_ Return Of Spoil Bodi Jokes - Xmas Special - by StudioCFR(m): 11:27pm On Dec 04, 2010 |
Tanimz na bartender |
Jokes Etc › Re: Humour Room by StudioCFR(op): 11:24pm On Dec 04, 2010 |
Lolll Tanimz @tayo Ode kuku'ni e tele Replying u na waste of time |
Jokes Etc › Re: Woman I Fear Una by StudioCFR(m): 11:18pm On Dec 04, 2010 |
Yes i don see u Oya drex back small No vex |
Jokes Etc › Re: 2nd Coming Of Blacksta_ Return Of Spoil Bodi Jokes - Xmas Special - by StudioCFR(m): 11:15pm On Dec 04, 2010 |
u and my babe na mate oh Why u no dey respect me? |
Jokes Etc › Re: Woman I Fear Una by StudioCFR(m): 11:13pm On Dec 04, 2010 |
Him wife no complain Why matter take come be your own na? |
Jokes Etc › Re: 2nd Coming Of Blacksta_ Return Of Spoil Bodi Jokes - Xmas Special - by StudioCFR(m): 11:10pm On Dec 04, 2010 |
Coffin |
Jokes Etc › Re: 2nd Coming Of Blacksta_ Return Of Spoil Bodi Jokes - Xmas Special - by StudioCFR(m): 11:08pm On Dec 04, 2010 |
Na u go first sleep inside the coffee to make sure na original |
Jokes Etc › Re: 2nd Coming Of Blacksta_ Return Of Spoil Bodi Jokes - Xmas Special - by StudioCFR(m): 11:04pm On Dec 04, 2010 |
*faints* |
Jokes Etc › Re: Woman I Fear Una by StudioCFR(m): 7:59pm On Dec 04, 2010 |
Bashy u don disappoint me |
Jokes Etc › Re: One Day A Little Boy Over Heard His Parents by StudioCFR(m): 7:57pm On Dec 04, 2010 |
Lolll |
Jokes Etc › Re: Humour Room by StudioCFR(op): 7:55pm On Dec 04, 2010 |
hhmm |
Jokes Etc › Re: Woman I Fear Una by StudioCFR(m): 7:46pm On Dec 04, 2010 |
Any woman wey don reach 35 don old. |
Jokes Etc › Re: Mushrooms, Abdulmutallab And More! by StudioCFR(m): 7:41pm On Dec 04, 2010 |
Are u saying Bashy-demama Na Boko Haram? |
Jokes Etc › Re: Just Trying. by StudioCFR(m): 7:39pm On Dec 04, 2010 |
Guy i'm good looking - But my ways are so wicked. No let me catch. btw, are u ibo? |
|
|
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by StudioCFR(m): 2:45pm On Dec 04, 2010 |
Story! |
Jokes Etc › Re: Check Out The Difference Btw Mrs. M. Obama And African First Ladies (pics) by StudioCFR(m): 2:31pm On Dec 04, 2010 |
lazy women Are the IBO'? |
Jokes Etc › Re: 2nd Coming Of Blacksta_ Return Of Spoil Bodi Jokes - Xmas Special - by StudioCFR(m): 2:23pm On Dec 04, 2010 |
lol Good oh Welcome back |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by StudioCFR(m): 2:21pm On Dec 04, 2010 |
He's an ex-convict lol |
Jokes Etc › Re: Humour Room by StudioCFR(op): 2:17pm On Dec 04, 2010 |
lol I dont yahoo I'm a law abiding citizen. Lets re-brand nigezie so dat youths of nowadays like TAYO and and and . . . . . Go leave yahoo yahoo runs go do better thing with him life. No Ofience |
Jokes Etc › Re: Jokes Factory by StudioCFR(m): 12:23pm On Dec 04, 2010 |
No be only joke factory - na chocolate factory. Mtchew |
|
Jokes Etc › Re: Woman I Fear Una by StudioCFR(m): 12:18pm On Dec 04, 2010 |
Better no near me Badoski |
Jokes Etc › Re: Lol! Free Madness by StudioCFR(m): 12:16pm On Dec 04, 2010 |
Old Madness Not Funny And why all your joke na about madness? u wan tell us something about your health |
|