StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 161 162 163 164 165 166 167 168 169 (of 416 pages)
Who dey deceive u say u be man of integrity? |
Stale |
u be ful I don tire for yo matter No say i no advice u to accept christ and stop yahooing Ole omo |
@HOTSNOW controversy is part of human exist*nce. leave me jor |
ok whatever but i go like to invite u to my church for deliverance. I no want u to continue yo yahoo.com next year. No carry-over Say amen? |
i dont hate I beat I'm gud luking but my ways are so wicked - so no mess with me. |
Bashy dey take vex release jokes dis days Xmas special lol |
lol We no poor like your generation |
Blacksta Yo intro dey make me laugh But the joke nearly make me cry |
My grandma is 109 old My grandpa died 87 we dey live long long for our family |
lol Ebenezer Obey U know am? Dream on bro No ofience |
when u reach my age, yo irresponsibility and mumulistic wey of life go multiply. lol Only if u go reach my age that is. . . lol |
Bashy - no vex sey i don make u confess your infidelity. Lol @gree-die, lol - i like igbo girls - nothing personal. Dis is jokes section pulease. *winks* |
amen. Better pass u wey no get anybody to wait for u |
Tanimz I'm good looking - but my ways are so wicked. No let me kick yo asz. Ok guys lol - i surrender. |
Old Joke Still Not Funny |
Keep talking i'm listening |
Let me confirm from his doctor |
CHEATER! Thats what u are. |
Ok Copied! |
*yawns* |
Oti o Make idowu no come break my head with ply-wood |
*chai See finishing* |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 161 162 163 164 165 166 167 168 169 (of 416 pages)