₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,431 members, 8,440,572 topics. Date: Tuesday, 07 July 2026 at 09:24 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 168 169 170 171 172 173 174 175 176 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Just Say Something Dat Comes To Ur Mind First. Anything! by StudioCFR(m): 5:40pm On Nov 28, 2010
Wey dat glass wey i buy for u?
Use am
Jokes EtcRe: rolling on da floor wit Bones by StudioCFR(m): 5:38pm On Nov 28, 2010
U suppose' dey fear me sef

And no try to jack me for shirt cuz i go jack u back without minding if my hand go touch the things up yo chest.

Afterall na two fighting
Jokes EtcRe: rolling on da floor wit Bones by StudioCFR(m): 5:33pm On Nov 28, 2010
U no fit do me shi-shi

I no fear jor
Jokes EtcRe: Just Say Something Dat Comes To Ur Mind First. Anything! by StudioCFR(m): 5:30pm On Nov 28, 2010
I dont even know why dem dey talk about me

Egbami ke
Jokes EtcRe: Ok Wtf by StudioCFR(m): 5:28pm On Nov 28, 2010
lol

I just hope our dog no go bark as i dey kuru-kere dey wakka pass so.

No Long Thing
Jokes EtcRe: Funniest Video Of Nigerians Abroad by StudioCFR(m): 4:47pm On Nov 28, 2010
Where is the joke?
Jokes EtcRe: We Want Credidibility When It Comes To Election 2011 by StudioCFR(m): 1:32pm On Nov 28, 2010
If english dey hard some people to speak make dem try pidgin abeg.

tis allowed.
Jokes EtcRe: Greatest Entertainer Is Dead by StudioCFR(m): 1:27pm On Nov 28, 2010
Another IBO man's thread.

Ok which sense dis thread make now?
Christianity EtcRe: Holy Ghost Congress 2010 by StudioCFR(m): 1:22pm On Nov 28, 2010
Well, i still dont care eventhough your uncle na Dr Mike Adenuga
Jokes EtcRe: Ok Wtf by StudioCFR(m): 11:26am On Nov 28, 2010
Olorun maje

Emi ati omo'ita yen great couple?

Talk of better thing abeg.
Jokes EtcRe: This Is Incredible! You Must Try It! ! by StudioCFR(m): 11:21am On Nov 28, 2010
Where is the joke?
Christianity EtcRe: Holy Ghost Congress 2010 by StudioCFR(m): 11:20am On Nov 28, 2010
Tell dat to the ladies.
Jokes EtcRe: rolling on da floor wit Bones by StudioCFR(m): 11:15am On Nov 28, 2010
Dat girl wahala too much
lol
Jokes EtcRe: Just Say Something Dat Comes To Ur Mind First. Anything! by StudioCFR(m): 11:09am On Nov 28, 2010
lol
Miller end of discussion
Jokes EtcRe: Ok Wtf by StudioCFR(m): 11:05am On Nov 28, 2010
Tanimz

U just dey hate person wey no even get yo time

One more word from u now and i go fart in your mouth.
Ful!
Christianity EtcRe: Holy Ghost Congress 2010 by StudioCFR(m): 10:55am On Nov 28, 2010
U drove her as if u get even bicycle

Mtchew
Jokes EtcRe: rolling on da floor wit Bones by StudioCFR(m): 2:03am On Nov 28, 2010
*Shakes head in pity*

U dey useless
Jokes EtcRe: Ok Wtf by StudioCFR(m): 2:00am On Nov 28, 2010
u dis hopeless midget
u no dey understand when person say ENOUGH?

are u crazy or something?

Do u wanna see the other side of me right here right now?

Are my the only dude on nairaland u see show sey yo parents no give u good home training?
Jokes EtcRe: Ok Wtf by StudioCFR(m): 1:53am On Nov 28, 2010
Hhmm
Jokes EtcRe: rolling on da floor wit Bones by StudioCFR(m): 1:44am On Nov 28, 2010
Yes
Cuz na fool* like u dey give the word slowpoke a meaning
Tanimy

u razz and foolish join
Jokes EtcRe: Ok Wtf by StudioCFR(m): 1:42am On Nov 28, 2010
I know na me u dey talk to

I dey try re- brand
But u dey make me vex
Jokes EtcRe: rolling on da floor wit Bones by StudioCFR(m): 1:37am On Nov 28, 2010
Bones

Na tanimz be my die hard fan
Point of correction.

Wetin be magun?

I no fit downgrade myself to tanimz level cuz tanimz no reach my babe half for anything.

No be mouth.

(No offence)
Jokes EtcRe: Ok Wtf by StudioCFR(m): 1:30am On Nov 28, 2010
T~T
who u calling a he~goat?

Cuz i ask how u dey?

I no dey too nice like dis o
Jokes EtcRe: rolling on da floor wit Bones by StudioCFR(m): 1:27am On Nov 28, 2010
VICKS
no dey fear me i beg

lol

Feel free to express yo self

lol

*adjusts sleeve*
Jokes EtcRe: Ok Wtf by StudioCFR(m): 1:24am On Nov 28, 2010
T-t lol
How u dey?
Jokes EtcRe: Ok Wtf by StudioCFR(m): 1:23am On Nov 28, 2010
And i bin dey think sey na only me too spoil for nairaland lol
Jokes EtcRe: Ok Wtf by StudioCFR(m): 1:19am On Nov 28, 2010
Hhmm
U just wont let me be tanimz

Whats my offence?

Tell me
I'm ready to apologise
Jokes EtcRe: Ok Wtf by StudioCFR(m): 1:15am On Nov 28, 2010
I'm sure by the time i don finish declaring my assets to dat platinum of a girl, she no go wan go back to her popsy house again.

Which one be yo true wife?

Kunbee and odunnu? Hhmm the two of dem make sense sha - but one sharp pass the other. Lol

But omolola na nice girl oh
Jokes EtcRe: Ok Wtf by StudioCFR(m): 1:06am On Nov 28, 2010
190
I hope Platinum no follow sha?

Dat girl dey trip me di'e

Hehehe
Jokes EtcRe: Looking for a job? click here.. Lol by StudioCFR(op): 12:50am On Nov 28, 2010
Make e no only be for dis thread alone

No reply to any of my posts again

U make me sick!
Jokes EtcRe: Ok Wtf by StudioCFR(m): 12:48am On Nov 28, 2010
ok i take it dat u no more wit omolala
190?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 168 169 170 171 172 173 174 175 176 (of 416 pages)