StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 170 171 172 173 174 175 176 177 178 (of 416 pages)
help me ask dem, bad belle people i dont copy paste like them, originality speaks for me ![]() |
*shakes head in pity* Get well soon |
TANIMZ U still find me come here U taking your joke too far Cant cope |
U too dey razz |
Hey hey hey |
My last reply hater Peace! |
You're taking it too far girl c'mon The guy dey joke na |
U just dey hate I no like haters Leave me abeg wetin Na by force to look yo side? |
Spewing yet another rants as usual |
Stop hatin dummy |
If u cant find the joke then go hug transformer |
A foremost Political Party in Nigeria , popularly referred to as "The Ruling Party", requires for immediate appointment into the House of Representatives, a qualified Hooligan with the following professional qualifications: First degree in Boxing or Kick boxing. A Professional diploma in aggressive cover-up techniques. MUST be a duly certified LIAR with vast experiencein corrupt practices. Must be ready to shun the voices of the People inallegiance to the Party's wishes. Possession of a falsified educational degree will be an added advantage. Duly qualified candidates should please forward their detailed CV's to the Party Secretariat. NB: Please note that candidates with deadly upper-cuts will be given preference. The selection process will definitely be biased andopen to changes without notice, as this is part of the party policy. Short listed athletes will be given a course in'Political Jargons' to familiarize them with the language of the tournament. BEST OF LUCK!! |
he is not goodi man?? i understand ![]() |
eko o ni baje o ![]() |
![]() |
are u the poster? bros free me abeg, lets hear from the horse's mouf |
why is boomark vexing like dat? did u stoleth his pencils? |
Where is the joke? |
Ogun state wey gbenga daniel don sell use collect 200Billion Naira Bond since |
I dont drink - smoke or womanise Dont go to joints i go to church Misofuyin tele |
Ladysky lol Gimme dia names make i expel dem |
Everything is news for IBO fiful Excuse me, Is Nairaland the BBC news for IBO people? |
U think sey na everybody u see for nairaland dey live for ajegunle like u? Upgrade jor |
I don tell u make u no dey smoke dat thing again but u no go hear word |
Stop talking nonsense We have politicians for that please |
I'm fully aware of my celebrity status From one controversy to another |
i dey try to understand wetin u talk |
god save u cuz i bin don dey think of wia to start knocking u midget |
I no get yo time I wan pass |
English! tehehehe |
My guy your english dey make me smile - lol And as for tanimz, i have nothing to say to her |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 170 171 172 173 174 175 176 177 178 (of 416 pages)


