₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,431 members, 8,440,572 topics. Date: Tuesday, 07 July 2026 at 09:25 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 166 167 168 169 170 171 172 173 174 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: Priceless by StudioCFR(m): 12:44am On Dec 01, 2010
Ben i guess
Cuz dat boy too like girls wiff big things
Jokes EtcRe: Ok Wtf by StudioCFR(m): 12:37am On Dec 01, 2010
Na only in your dreams i fit toast u

Na women dey toast me now
Jokes EtcRe: Don't Laugh by StudioCFR(m): 12:34am On Dec 01, 2010
Lol

Na wa o
Jokes EtcRe: Priceless by StudioCFR(m): 12:28am On Dec 01, 2010
Dake enu'e Kunbee or i toss your azz to the mods
Jokes EtcRe: Don't Laugh by StudioCFR(m): 12:22am On Dec 01, 2010
Cbase

I don notice u - what next?


@DYT
no downgrade me for dat kind thing dear.

The guy is good.
lol
Jokes EtcRe: Igbo Men And Money by StudioCFR(m): 12:16am On Dec 01, 2010
Igbo man too like money reach to use dem pikin take collect loan.
Jokes EtcRe: Ok Wtf by StudioCFR(m): 11:24pm On Nov 30, 2010
u don dey take style confess u are loaded up dia abi?

Na skinny girls dey carry the thing pass KUNBEE
lol
Jokes EtcRe: The Queens Riddle by StudioCFR(m): 11:03pm On Nov 30, 2010
Ariwo'e tin poju o
Jokes EtcRe: Obsession by StudioCFR(m): 11:01pm On Nov 30, 2010
Hhmm
Jokes EtcRe: Don't Laugh by StudioCFR(m): 9:32pm On Nov 30, 2010
I no be ole o
I just wan control myself
Jokes EtcRe: Hey! by StudioCFR(m): 9:25pm On Nov 30, 2010
Hey!
Dyt

i no dey do the thing with small small pikin dem

Cuz na punishable offence - (statutory rape)

I'm A law abiding citizen - and as a celebrity, i no want wetin go spoil my image.

Papparazy(s) dey follow me anywhere i glo.
Jokes EtcRe: Man And Woman by StudioCFR(m): 9:13pm On Nov 30, 2010
Stay on topic
Derailler
Jokes EtcRe: Don't Laugh by StudioCFR(m): 9:12pm On Nov 30, 2010
Come u no go compose yourself?
Jokes EtcRe: Must Read I Can't Laugh by StudioCFR(m): 9:10pm On Nov 30, 2010
lol
Jokes EtcRe: Man And Woman by StudioCFR(m): 9:09pm On Nov 30, 2010
Where is the joke ?
Gaddamit!
Jokes EtcRe: Must Read I Can't Laugh by StudioCFR(m): 7:50pm On Nov 30, 2010
Must Leave
I Can't Laugh
Jokes EtcRe: Hey! by StudioCFR(m): 7:47pm On Nov 30, 2010
Hey!
Dyt

No make me rough handle oh

If u make my thing vex, na body go tell u by the time i don finish with u.
Jokes EtcRe: Don't Laugh by StudioCFR(m): 7:39pm On Nov 30, 2010
Na like dat Enugu people dey laugh?
Jokes EtcRe: Don't Laugh by StudioCFR(m): 7:33pm On Nov 30, 2010
I won't laugh
Jokes EtcRe: 10 Husbands, Still A Virgin by StudioCFR(m): 7:21pm On Nov 30, 2010
Why some people just like to dey find trouble like dis sef
Nairaland GeneralRe: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by StudioCFR(m): 7:11pm On Nov 30, 2010
I nominate my asz
Jokes EtcRe: Hey! by StudioCFR(m): 5:20pm On Nov 30, 2010
U don cure yo waist pain?
Nairaland GeneralRe: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by StudioCFR(m): 5:17pm On Nov 30, 2010
Left me along jore

Studio Cfr and Studio 43 all joint
Jokes EtcRe: Ok Wtf by StudioCFR(m): 5:15pm On Nov 30, 2010
Dem too big for u
Jokes EtcRe: Who Dou Suggest Should Be Red Carded? by StudioCFR(m): 5:12pm On Nov 30, 2010
Spoilt child
lol
Jokes EtcRe: Hey! by StudioCFR(m): 5:10pm On Nov 30, 2010
u miss me ke?

I dey everywhere for nairaland na - lol

How u dey dear?
Jokes EtcRe: 10 Husbands, Still A Virgin by StudioCFR(m): 5:08pm On Nov 30, 2010
Bros dis joke don old na

Habba
Jokes EtcRe: ~ Let's Kill English Language by StudioCFR(m): 5:07pm On Nov 30, 2010
Yo sister topz da list.

No ofience
Jokes EtcRe: Hey! by StudioCFR(m): 5:02pm On Nov 30, 2010
Ire akari
Nairaland GeneralRe: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by StudioCFR(m): 4:52pm On Nov 30, 2010
I've seeing it all Mr Mod
And the only thing i'm interested in right now is your JOB!


(No ofience)
Jokes EtcRe: Hey! by StudioCFR(m): 4:30pm On Nov 30, 2010
lol
Kilensa'fun?


Dyt
Ba wo ni o

Jo ma shubu o lol
Jokes EtcRe: This Is Incredible! You Must Try It! ! by StudioCFR(m): 3:58pm On Nov 30, 2010
Chei
lol

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 166 167 168 169 170 171 172 173 174 (of 416 pages)