StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 200 201 202 203 204 205 206 207 208 (of 416 pages)
*Dies* |
Lol And whats the question hard tough girl? |
Did i? She's cooketh all sorta wickediest lies justo spull me down - but it won't be dat easy for her. I'm a man of the people She's nothing to me and never will be |
Telling your VP to leaving me alone cuz i did'nt like frustrated fiful |
Weldone *throws bomb at him* |
Tehehehe @EFE i dey feel your frustration - and i dey feel sorry for you. E no easy lol |
Where is the yoke? |
See as Tanimz just dey downgrade guys for here anyhow - the way she dey reply dem dey make me laugh no be small. U be fine girl sha - u deserve all dis attention some of dis guys dey give u. Lol @EFE. . . The only thin wey dey dat your head na man man nothin else. U too like man and no be sey u fit go more dan one round lol Lazy thing U said u for ra.pe me - no! Slap me i meant if to sey i dey near u and i wan know wetin i do u *Throws a pack of Condom at her - protect yasef* |
Stale |
U dey hungry? |
U dont! |
That gateman |
Hahahahaha omo IBO Olori nla |
Una dey deceive una selves |
Hehehehe See me as your brother Talknafree As your hypertek nigge*r |
Fimile laso jor Emi'ole ko statement ni police station o |
Alabami ni e Oga o Mi o le kirun lori third mainland bridge o |
*Swaggers in with a glass of cold ice Guiness* Dis place is too dry for my liking *swaggers out quietly to literature section* |
TALENT IS PRICELESS so they say. I no send Una dey only make me more popular I get every right to coment on any thread and nobody fit deny me that privilege. I'm only an entertainer and not a fighter. make some people stop dey jealous or even dey biff me I know sey no be everybody sabi play ball - and no be my fault sey dem get legs but dem no sabi play ball - So why dem dey biff me? The boy is too good and one day una go see See me for OPRAH WINFREY'S SHOW. |
You're jealous It's only a joke and she know sey na joke The first day i threw up dat question, i ran out of words dat day and she gave me a sweet reply. Since then i just want to ask her dat same question with the hope of getting the same reply she gave me the first day. My god , u too dey jealous Comot abeg |
U dey only seek for my attention but i dont have all dat time to waste on u Why u dey take things for joke section serious? And na u dey advice me to learn to ignore somethings here by takin dem as joke. Now na your turn u don take am personal. U called me a street boy, an illiterate and a gutter boy and i no complain - now na your turn u dey halla Who told u i be illiterate? Cuz i speak only pigin? Who told u i be street boy - do u want me to tell u who i be for reality? You're nothing! |
Weldone poster lol |
Feel sorry for what? What in gods are u talking about? Your argument dey baseless |
How's dat an offence Efe? If u dont know what to say just sharrap |
You're idle I dont have your time |
Tanimz U hate me dont you? *sad* |
I dont know what u are talking about Efe No tarnish my image cuz i be gentleman abeg |
The first person to tackle me right here right now na enemy of progress |
*Major General Studio Swaggers in Like a College Kid* Puffs Cigger in the air Look' around and nothing much is happening here - swaggers out gently |
Maybe na to kidnap be the only option left |
Lets hear from the horses mouth There's nothing money cannot do |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 200 201 202 203 204 205 206 207 208 (of 416 pages)