₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,628 members, 8,441,524 topics. Date: Wednesday, 08 July 2026 at 04:31 PM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 204 205 206 207 208 209 210 211 212 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: An Interesting Story by StudioCFR(m): 1:51pm On Nov 06, 2010
Complete system of
Brea.st and yan.sh?

Interesting
Jokes EtcRe: An Interesting Story by StudioCFR(m): 1:42pm On Nov 06, 2010
lol
Bibs take time oh
Jokes EtcRe: ~ Let's Kill English Language by StudioCFR(m): 1:40pm On Nov 06, 2010
I respect efe alot - i like her and she like' me too

But her jealousy too much.

I cant give u her number - efe na the kind person like to give person something from her church mind.

Her no is no and her yes is yes.

Sorry bro, i cant help u with her number.
Jokes EtcRe: A Mother Saw Her 2 Kids by StudioCFR(m): 12:55pm On Nov 06, 2010
U dis product of a wasted generation - where went you?
Jokes EtcRe: An Interesting Story by StudioCFR(m): 12:52pm On Nov 06, 2010
I bin think sey u wan say dem scatter like the hair wey dey inbetween your legs
Jokes EtcRe: Chinese Products Don't Last by StudioCFR(m): 12:48pm On Nov 06, 2010
Na the only thing your tiny brain fit come up with be that?
Jokes EtcRe: Who Get This Kpomo? by StudioCFR(m): 12:45pm On Nov 06, 2010
tis endurable
Jokes EtcRe: Who Is Guilty? by StudioCFR(m): 12:44pm On Nov 06, 2010
Hey clem

Sup?
Jokes EtcRe: ~ Let's Kill English Language by StudioCFR(m): 12:43pm On Nov 06, 2010
I can give u her number without asking for a dime in return.

I'm not interested

Lol
Jokes EtcRe: The Chick And The Goat (pix) by StudioCFR(m): 12:35pm On Nov 06, 2010
Seeing it before and still not funny

(No offense)
Jokes EtcRe: Chinese Products Don't Last by StudioCFR(m): 12:33pm On Nov 06, 2010
Make the two of una wey just mentioned my name should go jump off a cliff - i no send.

Dry joke'
Jokes EtcRe: An Interesting Story by StudioCFR(m): 12:27pm On Nov 06, 2010
Who dis aboki dey hiss for?

She no even get natural hair for head.
CelebritiesRe: Beckham Is Huge.david Beckham Strips Down To His Pants: In Public! I Like: :-) by StudioCFR(m): 12:13pm On Nov 06, 2010
Women sef
EntertainmentRe: Lil Wayne Out Of Jail. Rave Banks Over The Coliseum. Free Jeans On Friday. by StudioCFR(m): 11:58am On Nov 06, 2010
U no get mouthhuh
Jokes EtcRe: An Interesting Story by StudioCFR(m): 11:54am On Nov 06, 2010
i dey mobile

When i reach house on my puter, u go get the link
Jokes EtcRe: ~ Let's Kill English Language by StudioCFR(m): 11:53am On Nov 06, 2010
Your unfaithful wife's number

Ok i take it that the two of una dey only foolaround here and nothing attached
Jokes EtcRe: ~ Let's Kill English Language by StudioCFR(m): 11:46am On Nov 06, 2010
Tehehehe

I bin think sey na vicks aka Mr. Bones supposed get the number - wonders shall never end.
Jokes EtcRe: You Cant Help But Laugh: I Guarantee You by StudioCFR(m): 11:16am On Nov 06, 2010
Na by force?
Jokes EtcRe: 9-1-1 Calls(real) by StudioCFR(m): 11:13am On Nov 06, 2010
Abrakatabra jokes
Jokes EtcRe: An Interesting Story by StudioCFR(m): 11:09am On Nov 06, 2010
Na me collect the best joker award 2009

My jokes are seasonal - i no be like some people wey dey post almost every week and at the end of the year dia names no dey appear for best poster nominees list.

(No offense)
Jokes EtcRe: Who Is Guilty? by StudioCFR(m): 8:51am On Nov 06, 2010
I'm not guilty

I dont know her
Jokes EtcRe: Priceless! by StudioCFR(m): 8:38am On Nov 06, 2010
Lol
Jokes EtcRe: Who Is Guilty? by StudioCFR(m): 8:27am On Nov 06, 2010
Who's ademiller?
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 8:16am On Nov 06, 2010
Namibia ke

I just dey ask
Jokes EtcRe: Who Is Guilty? by StudioCFR(m): 8:05am On Nov 06, 2010
Hehehe
And wetin be the answer the kpomo head say e be?
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 8:03am On Nov 06, 2010
speak slangs wey i dey familiar with so dat i go know when u dey abuse me.

Lol

Na lagos u dey?
Jokes EtcRe: Who Get This Kpomo? by StudioCFR(m): 8:00am On Nov 06, 2010
Hehehe
leather shoes dey expensive for market due to scarcity of kpomo.
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 7:55am On Nov 06, 2010
I dey - i just dey enter house but to catch small sleep na wahala - so i say make i see wetin dey happen here small.

How far - how u dey?
Jokes EtcRe: Confidence And Confidential-a Joke by StudioCFR(m): 7:52am On Nov 06, 2010
Stale
Jokes EtcRe: Who Is Guilty? by StudioCFR(m): 7:51am On Nov 06, 2010
I get plenty wives so which of them are u talking about my son?
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by StudioCFR(m): 7:46am On Nov 06, 2010
god forbid bad thing.

Admire wetin?
I dey crase?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 204 205 206 207 208 209 210 211 212 (of 416 pages)