StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 198 199 200 201 202 203 204 205 206 (of 416 pages)
Oweniwe Go hug transformer |
Who be dis one? Buyer abi Robber |
Odunnu you've answered the question already by yourself The one you're wearing @Bibs I see u lol |
It is well @Coolabie *winks* |
Like your panties and bra |
Leave your life And if dem send u, tell dem i no dey house |
This na opportunity oh If u like sidon dia dey laugh like woman wey missed her period |
Whatevs |
Not true Lol |
I would prefer to do it in your mouth |
Nah nah nah Just a glass of cold ice Guiness I dont drink Smoke or womanise Bid now or. . . |
You're on heat ?Go and mess yourself |
I know Thanks Lol |
I came - I saw - I conquered And now i wan step up to another level' But i'm leaving my USERNAME and PASSWORD behind for my admirers just for a token amount of dough Make una no dull dis life time opportunity of becoming an nland celebrity with my I.D lol Eko o ni baje o |
I no dey buy ice cream for man But woman YES! |
Bad advice I'm Done |
Hhmm Nearly |
Hhmm Nearly |
Clem go and shi.t in your hand |
Tehehe |
Who frustrate am and why she go wan pour her frustration on an innocent soul? I know why she dey vibrate like dat - not cuz of what vicks ask me to do for him - afterall na EL GUAPO blow everything open about the missed calls stuff Why na me she see tackle? The mumu even rake say if to sey i dey close to her dat moment that she for slap me. laugh catch me sha |
Oya buy ice cream for am for making me laugh |
nor be u go tell me about Dat friend of yours I tried every to ignore her but like she just wan give people bad impression about me She's a bad person |
Hahahahaha I see Weldone |
The poster try shey? |
Nothing serious my bros Dat friend of yours take am too far yesterday and i had to call her to order by reminding her she's nothing to me I no dey vex like dat Even if she dey try seek for my attention , no be with that kind parole |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 198 199 200 201 202 203 204 205 206 (of 416 pages)