₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,883 members, 8,442,758 topics. Date: Friday, 10 July 2026 at 03:37 PM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 259 260 261 262 263 264 265 266 267 (of 416 pages)

Jokes EtcRe: A Man's Prayer About His Wife by StudioCFR(m): 2:03pm On Sep 01, 2010
HornYboy - more joke' please. . . Abi u don use yo sense of humour sell groundnut finish?
Jokes EtcRe: Pastors Versus Fathers by StudioCFR(m): 1:56pm On Sep 01, 2010
Lol
Jokes EtcRe: A Man's Prayer About His Wife by StudioCFR(m): 1:54pm On Sep 01, 2010
Go hang yourself se.x starv** moda4ker.
Jokes EtcRe: A Man's Prayer About His Wife by StudioCFR(m): 1:49pm On Sep 01, 2010
Lol baby.me na honeyboy u dey ask dat question aighthuh
Jokes EtcRe: - by StudioCFR(m): 1:42pm On Sep 01, 2010
E be like sey dem never jam dat element of a guy leg with Limo before
Jokes EtcRe: A Man's Prayer About His Wife by StudioCFR(m): 1:38pm On Sep 01, 2010
Seconded!
Jokes EtcRe: Pastors Versus Fathers by StudioCFR(m): 1:37pm On Sep 01, 2010
I trust u Basket Mouth
Jokes EtcRe: Baby Photographer by StudioCFR(m): 1:35pm On Sep 01, 2010
Thanks dear
Jokes EtcRe: Take Off Your Towel by StudioCFR(m): 1:34pm On Sep 01, 2010
Tehehehe joke' mehn
Jokes EtcRe: Funny Testimony by StudioCFR(m): 1:33pm On Sep 01, 2010
Baby.me u harsh for dis matter no be small wahali. . . Erm, make i get u cutlasshuh
Jokes EtcRe: Funny Testimony by StudioCFR(m): 12:19pm On Sep 01, 2010
you new found boy friend ofcourse, u wan deny am?
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 12:01pm On Sep 01, 2010
like my name dey sweet for your mouth
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:45am On Sep 01, 2010
Idowuogbo:
@stud
na 2day it begin , u jus dey puyanaga
notin do u , if u make noise again , i screen slap u
but na joke b4 u para   tongue tongue tongue grin grin grin cool
see yo mouth like Rat own, better no come back here again or else , , . . .  hhmm
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:36am On Sep 01, 2010
Idowuogbo:
shocked shocked shocked shocked shocked

@studio
yes u r not my mate bcus u dey use walking stick na my fault , abeg go cradle your granchild u dey talk niece
liar liar pant on fire tongue tongue grin grin grin
which day dat one starthuh

respect yourself oh angry
Jokes EtcRe: Funny Testimony by StudioCFR(m): 11:33am On Sep 01, 2010
hard to believe dear, vicks don dey look for you since morning.

u just leave the guy like that take head wakka go market.
Jokes EtcRe: Funny Testimony by StudioCFR(m): 11:16am On Sep 01, 2010
Re-arrange dat face fast. . . when una mis-yarn, una go heap the blame on typo grin

how far na, long time no see, how business? grin
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:11am On Sep 01, 2010
wetin small boy like u dey try form sefhuh , big boy?
Jokes EtcRe: The Camel (A thread for Tanimz) by StudioCFR(m): 11:08am On Sep 01, 2010
, na me u open the thread for na, u don forget sey m name na tanimz?
Jokes EtcRe: Funny Testimony by StudioCFR(m): 11:04am On Sep 01, 2010
Nap u meant, hard tough girl. grin
Jokes EtcRe: The Camel (A thread for Tanimz) by StudioCFR(m): 10:57am On Sep 01, 2010
leave my thread cool
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 10:55am On Sep 01, 2010
where u see insult nowhuh
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 10:53am On Sep 01, 2010
i like annoying people
Jokes EtcRe: The Camel (A thread for Tanimz) by StudioCFR(m): 10:50am On Sep 01, 2010
lol, no be u start am wiff me?
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 10:46am On Sep 01, 2010
before u begin hear of nairaland, she don be member, nor be jokes section she dey come sha. but make una respect una self small.

element i think sey u be 20yrs old?? , abi u dey lie about your age? u supposed dey lesson by now since una still dey on holiday
Jokes EtcRe: The Result Of Procrastination by StudioCFR(m): 10:41am On Sep 01, 2010
u try lol , but na old joke sha
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 10:38am On Sep 01, 2010
she's using the other puter and i'm serious, make una get a room.
Jokes EtcRe: The Camel (A thread for Tanimz) by StudioCFR(m): 10:36am On Sep 01, 2010
yaba left nor dey on strike na incase you u u u ,
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 10:33am On Sep 01, 2010
idowu, i be your matehuh



my kid sister dey online, so make una take am easy dey yarn una dust or else or else, , ,
Jokes EtcRe: Funny Testimony by StudioCFR(m): 10:27am On Sep 01, 2010
but na me get this joke na grin grin skydrop u be real copycat grin
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 10:25am On Sep 01, 2010
make una take am easy, my kid sister dey online oh
Jokes EtcRe: The Camel (A thread for Tanimz) by StudioCFR(m): 10:16am On Sep 01, 2010
u dey show loyalty shey?? lol
Jokes EtcRe: - by StudioCFR(m): 10:14am On Sep 01, 2010
i no get yo time, comot for road cool

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 259 260 261 262 263 264 265 266 267 (of 416 pages)