Jokes Etc › Re: A Man's Prayer About His Wife by StudioCFR(m): 1:19pm On Sep 07, 2010 |
Lol come my class make i give u some lecture na - free of charge. COME! Lol |
Jokes Etc › Re: Complete-finished by StudioCFR(m): 1:10pm On Sep 07, 2010 |
Hahaha |
Jokes Etc › Re: A Man's Prayer About His Wife by StudioCFR(m): 1:09pm On Sep 07, 2010 |
Lol are'nt u a 9igerian?? |
Jokes Etc › Re: 25 Ways to Cope With Stress by StudioCFR(m): 1:04pm On Sep 07, 2010 |
Now i understand lol |
Jokes Etc › Re: 25 Ways to Cope With Stress by StudioCFR(m): 12:54pm On Sep 07, 2010 |
Owerri or Enugu? Which one u nor dey? if na owerri, u fit book AERO CONTRACTORS AIRLINE online na just #5000 or #7000 only. Lol |
Jokes Etc › Re: Funny Testimony by StudioCFR(m): 12:49pm On Sep 07, 2010 |
Vicks, i wia u get dat stale gist from  Any friday wey i no club na sin. My bodyguards work na just to make sure tout and my political detractors no see my back. U know sey election dey come now |
Jokes Etc › Re: A Man's Prayer About His Wife by StudioCFR(m): 12:44pm On Sep 07, 2010 |
Well, na when person get male and female reproductive organ Forgive me sey i dey speak pigin. . I just like the language lol |
Jokes Etc › Re: 25 Ways to Cope With Stress by StudioCFR(m): 12:41pm On Sep 07, 2010 |
We not on the same league man - i'm aware of my celebrity status. People go just dey die to get my attention |
Jokes Etc › Re: A Man's Prayer About His Wife by StudioCFR(m): 12:38pm On Sep 07, 2010 |
Kunbee na hermaphrodite. Erm baby me, u dey feel insecure? |
Jokes Etc › Re: Funny Testimony by StudioCFR(m): 12:37pm On Sep 07, 2010 |
I be law abiding citizen - I no dey look trouble - my C.S.O and bodyguards dey follow me anywhere i go. So why person go wan punch me  |
Jokes Etc › Re: A Man's Prayer About His Wife by StudioCFR(m): 12:32pm On Sep 07, 2010 |
*smiles* U remind me of of. . . |
Jokes Etc › Re: Baby Photographer by StudioCFR(m): 12:29pm On Sep 07, 2010 |
Tehehe na real wah lol |
Jokes Etc › Re: 25 Ways to Cope With Stress by StudioCFR(m): 12:27pm On Sep 07, 2010 |
Use your hearing aid village rat |
Jokes Etc › Re: Funny Testimony by StudioCFR(m): 12:25pm On Sep 07, 2010 |
U think sey everybody mind dey for back like yours  |
Jokes Etc › Re: Lol With Element by StudioCFR(m): 12:23pm On Sep 07, 2010 |
No near me, i heard u get A1 for picking pocket. Your joke too long - i like it short |
Jokes Etc › Re: Funny Testimony by StudioCFR(m): 12:19pm On Sep 07, 2010 |
god save you sha- - if to say na just me. . . |
Jokes Etc › Re: Secrets Of A Successful Marriage by StudioCFR(m): 12:17pm On Sep 07, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: Funny Testimony by StudioCFR(m): 12:15pm On Sep 07, 2010 |
@xtina, Erm, talking to me  Lol |
Jokes Etc › Re: 25 Ways to Cope With Stress by StudioCFR(m): 12:12pm On Sep 07, 2010 |
Hhmm, kunbee, if to say na just meee lol @ vicks, must u reply for everything i talk? Lol |
Jokes Etc › Re: Funny Naija Pix: by StudioCFR(m): 12:08pm On Sep 07, 2010 |
U bleed - no wonder everywhere dey smell |
Jokes Etc › Re: Get Behind Me, Devil by StudioCFR(m): 12:04pm On Sep 07, 2010 |
Lol |
Jokes Etc › Re: Honeymoon Postcards by StudioCFR(m): 12:01pm On Sep 07, 2010 |
The one you've bin fasting and praying to god to give u as husband |
Jokes Etc › Re: Haters Gonna Hate by StudioCFR(m): 11:57am On Sep 07, 2010 |
*hisses* |
Jokes Etc › Re: Funny Testimony by StudioCFR(m): 11:56am On Sep 07, 2010 |
She don use am sell corn finish |
Jokes Etc › Re: Lol With Element by StudioCFR(m): 11:54am On Sep 07, 2010 |
I nearly laugh- - but but but. . . . |
Jokes Etc › Re: Complete-finished by StudioCFR(m): 11:52am On Sep 07, 2010 |
Lol, the joke get part 2  |
Jokes Etc › Re: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 11:50am On Sep 07, 2010 |
Tehehe |
Celebrities › Re: Ok Set Mr Cork Free! by StudioCFR(m): 9:54pm On Sep 06, 2010 |
Stale thread |
Jokes Etc › Re: Nice Jokes by StudioCFR(m): 9:45pm On Sep 06, 2010 |
No be mistake |
Jokes Etc › Re: Funny Naija Pix: by StudioCFR(m): 9:29pm On Sep 06, 2010 |
Kunbee U don miss yo period again abi? Lol |
Jokes Etc › Re: An Opportunist's Tale by StudioCFR(m): 9:26pm On Sep 06, 2010 |
. |
Jokes Etc › Re: 20 Reasons Why Chocolate Is Better Than S.ex by StudioCFR(m): 9:25pm On Sep 06, 2010 |
Where is the joke  |