₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,825 members, 8,442,433 topics. Date: Friday, 10 July 2026 at 08:04 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 257 258 259 260 261 262 263 264 265 (of 416 pages)

CelebritiesRe: Chei! Our Ibo Brother Costars Angelina Jolie In "salt" by StudioCFR(m): 7:47am On Sep 02, 2010
And i bin think sey Mr Cork na Gay lol.
CelebritiesRe: Koko Mobile From D’banj by StudioCFR(m): 7:41am On Sep 02, 2010
Tehehe Mr cork to bad.


D'banj don step up.
I ALSO HEARD HE NO MORE SLEEP WITH NAIJA GURLS - HE NOW FLY-IN GURLS FROM GHANA AND SOUTH AFRICA TO WARM HIS BED WHENEVER BODY DEY DO AM SOMEHOW lol
Jokes EtcRe: Fine Packaged Goat (pic.) by StudioCFR(m): 7:29am On Sep 02, 2010
Tehehe na wa'o
Jokes EtcRe: Good Question by StudioCFR(m): 7:28am On Sep 02, 2010
Lol
Jokes EtcRe: Lol With Okija Ft. some Jokers by StudioCFR(m): 7:25am On Sep 02, 2010
Lol - kunbee sef

@O.J, U be real clown walahi lol
Jokes EtcRe: Arrested For Laughing by StudioCFR(m): 12:50am On Sep 02, 2010
Tehehehe
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:47pm On Sep 01, 2010
Vicks - u no happy i dey even look yo side small sef
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:41pm On Sep 01, 2010
Owlz
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:29pm On Sep 01, 2010
Tehehe see vexations - chi come dey tackle we with gun and knife lol
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:25pm On Sep 01, 2010
Jokingmary - small ke?
I get mouth pass u.



@Vick's - u dey make me laugh
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:18pm On Sep 01, 2010
I thought it was a peaceful war lol - i go upload my pic tomorow for u Vick's.
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:16pm On Sep 01, 2010
I never hear'am before vicks lol
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:13pm On Sep 01, 2010
U top the list Chi . . .


*burns down thread*
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:10pm On Sep 01, 2010
Efe, i'm not a womaniser - and nland gurls no sabi do the thing for bed- na so so mouth
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 11:07pm On Sep 01, 2010
Hey guys- una get every right to spark or even vibrate like Nokia 3310 - i no send.

See as dem be like somalia' refugees
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 10:54pm On Sep 01, 2010
Efe and Chi my name dey sweet una two for mouf?
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 10:52pm On Sep 01, 2010
Lol i no get yo time vicks.
i don too try today - na to go sleep remain.

Element, lol - yo babe is with me.
She dey enjoy me no be small
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 10:41pm On Sep 01, 2010
I wont answer to such an idio.tic question vicks
Jokes EtcRe: The Camel (A thread for Tanimz) by StudioCFR(m): 10:39pm On Sep 01, 2010
Please, i have a reputation to protect.
U and who dey quarell?
My political detractors don send u again?
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 10:36pm On Sep 01, 2010
Jokingmary - studio for nland na 2 - studio43 and studio CFR. Maybe na studio43 bash u go wey dem share groundnut for una.

Mine never happen- na sheraton i go do'am - u no need to come wit yo babe cuz cuz cuz, . . . Make i no shout am.

Na tasty fried chicken go take care of food and drinks- - but dat na only if u dey on my V.I.P list lol
Jokes EtcRe: Take Off Your Towel by StudioCFR(m): 10:27pm On Sep 01, 2010
Lol - shift!
U dey pour me spit for face
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 10:24pm On Sep 01, 2010
I just hope nor be pure sachet water and 5 naira biscuit dem go share for de bash sha
Jokes EtcRe: Baby Photographer by StudioCFR(m): 10:21pm On Sep 01, 2010
Because dem just come release u?
Jokes EtcRe: The Camel (A thread for Tanimz) by StudioCFR(m): 10:19pm On Sep 01, 2010
Biff! Stay on topic
Jokes EtcRe: Take Off Your Towel by StudioCFR(m): 10:16pm On Sep 01, 2010
I dey send all the gurls to u. . No be wetin u want?
Jokes EtcRe: Baby Photographer by StudioCFR(m): 9:46pm On Sep 01, 2010
Call police na
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 8:57pm On Sep 01, 2010
Tehehe jokingmary no expose me na lol
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 8:53pm On Sep 01, 2010
Your nylon bag and okada u meant
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 8:49pm On Sep 01, 2010
Lol - ELEMENT, u be real aboki walahi. bakery' dey work for nighthuh

I still dey wonder how u wan satisfy your fat and lazy IDOWU wit that your dangling piece of decoration- - wey be like the size of my last smallest finger.

Hisses on u in every dialect of nigeria.
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 8:39pm On Sep 01, 2010
No matter how dem plenty reach, dem no fit see my back.

Me wey dey wash hand with Moet after meal
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 8:35pm On Sep 01, 2010
The usual' garri and groundnut for dinner
Jokes EtcRe: The Camel (A thread for Tanimz) by StudioCFR(m): 8:31pm On Sep 01, 2010
No dey chase me anywhere i glow cuz i nor be gay

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 257 258 259 260 261 262 263 264 265 (of 416 pages)