StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 338 339 340 341 342 343 344 345 346 (of 416 pages)
landlords for lagos no dey pay nepa bill. no be today we don dey notice am, especially the ones for face me i slap you ![]() |
dani1luv:Me? your caretaker for face me i face you house?? Insult! my guy i no be hungry man like you and na people of your level dey work under me. i pay dem salaries, those guyz u saw me with no be touts, dem be Dikele Brothers wey i wan come helep rent house for. and that Limo you see wey drive pass you that time, Na me U SAW. I'M A BIG BOY, the kind money wey i get too big for thief. people wey no know my P! think sey i be yahoo boy, but i'm not. since your house don turn to dumping ground, you go mind selling the land to me? no worry i go employ u as my security, trust me ![]() |
D1KeleVra:No vex father U-Turn ![]() |
dani1luv:na people like u and rommie dey sweep my compound every morning. i dey feed people like u and her and una pikin dey depend on my hard earned money to survive. i pay dia school feez, i buy them designer clothes, i buy dem foot ball and even rain coat wey lazy couple like u and her no fit afford. yet! una no appreciate and now dis is how u wanna pay me back. I went to see my doctor the first day i stepped into that your compound cuz with the things wey my body touch for dia irritate me, make person no go dey look sey all is well dey die slow. when u don go check up last ?? |
jokingmary:no mind dem, them be slow fellaz, and me a go getter, dem come dey biff. dem too small to hold me down, dem be clown and when i start all of them go bow. won da'un ![]() [quote author=tayo_ast link=topic=447736.msg6156010#msg6156010 date=1275725400][color=#00688B]all jokers shd come over Here and rep ds section. We must not carry last[/color][/quote]my guy u are on your own oh, as u see me so mehn, i don take off ![]() |
Dyt:iwolomo, elenu gbeske ![]() |
MEDICAL ![]() shey u don carry belle? |
Time to take my leave. K |
I care bout you. |
I don get the msg. I go buy the suya and helep u forward am through UPS. Lol |
Do u want dem to ban you? I dont want to lose u c'mon. |
Oh i'm sorry, I dont like all dat computer thing, I prefer browsing with phone, And i'm going out soon. Another reason. |
Hhhmmm ok what do u want. I want to make u happy. |
Why una dey yarb una sef na? |
Reality flashing mehn. The guy is good. Hehehe |
Your number na free visa to heaven? Leave me for clothe jor. |
When some people dey think sey i no go fit climb that ladder. See me now, dis same people don dey halla my name even calling me CHIEF! |
Which offer? |
Are you? If yes, then i am too. *smiles* |
With slap? |
If i no win, who else wan win? You're sweet, Serious! |
Not really my lord |
I have a reputation to protect. |
Not everything we do outter nairaland we discuss here. grow up! |
No quote me wrong abeg. U know, when u go hospital and complain of fever, doctor go want to like check your B.P first b4 anything else happens. |
I wunt fall for that, Sorry. Lol |
Wetin be my crime? Make i feel your body to see if your temperature don high again. |
Modify all the errors so dat i go fit understand u well. *winks* |
Cool down no dey rush me, Make i talk finish jor. |
I dey club tonight my love. I no wan go into all dat puter shi*t now. No vex |
Naija peeps no send my jokes. As a child i dreamt of being "like ALI BABA the great" a man filled with laughter, i never got the chance, instead the streets have me filled with drugs. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 338 339 340 341 342 343 344 345 346 (of 416 pages)

. .I also built it with my hard earned money. .it's pple like you and ben i gave the property to handle buh instead you were careless with it by bringing thugs into my compound. .Now they misused and turned it to a restroom. .I think its high time I sack you. .buh if I do. .you gat nowia to go. , . 


??