Jokes Etc › Re: "havaii" Or "hawaii." by StudioCFR(m): 1:10pm On May 23, 2009 |
mykali don suffer  |
Jokes Etc › Re: Romade The Blind Man by StudioCFR(m): 1:09pm On May 23, 2009 |
sylvex, if u nor get anything reasonable to talk for here, go sleep. cuz time for play play never reach.  |
Jokes Etc › Re: They Are Burning! by StudioCFR(m): 1:07pm On May 23, 2009 |
abeg i nor fit write statement o. why u go call hennesy , shekpe naw? |
Jokes Etc › Re: They Are Burning! by StudioCFR(m): 1:01pm On May 23, 2009 |
ble ble nor dey tire for all this her copy and paste stale jokes.
eczema ke? u see why i dey advice make u stope dey drink garri for night? |
Jokes Etc › Re: "havaii" Or "hawaii." by StudioCFR(m): 12:58pm On May 23, 2009 |
well, no condition is permanent |
Jokes Etc › Re: They Are Burning! by StudioCFR(m): 12:57pm On May 23, 2009 |
romade are u ok?  |
Jokes Etc › Re: disease: Illiteracy by StudioCFR(m): 12:55pm On May 23, 2009 |
dikele abi? |
Jokes Etc › Re: They Are Burning! by StudioCFR(m): 12:54pm On May 23, 2009 |
as if u know sey na wetin i wan talk be that sef. |
Jokes Etc › Re: "havaii" Or "hawaii." by StudioCFR(m): 12:53pm On May 23, 2009 |
lol, dikele female  |
Jokes Etc › Re: Romade The Blind Man by StudioCFR(m): 12:51pm On May 23, 2009 |
Na for under HUT u dey live still. |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by StudioCFR(m): 12:49pm On May 23, 2009 |
bros, u get eye problem? |
Jokes Etc › Re: Romade The Blind Man by StudioCFR(m): 12:47pm On May 23, 2009 |
sylve11: @poster, nice joke  Are u sure?  |
Jokes Etc › Re: disease: Illiteracy by StudioCFR(m): 12:45pm On May 23, 2009 |
D1KeleVra: @Joke Niiiicie! StudioFRSC why u dey vex? You be illiterate?  u dey vex cuz people like u still dey exist for nairaland.  |
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by StudioCFR(m): 12:42pm On May 23, 2009 |
|
|
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 12:35pm On May 23, 2009 |
hhmm, recession indeed  |
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by StudioCFR(m): 12:34pm On May 23, 2009 |
|
|
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 12:10pm On May 23, 2009 |
what is that im seing?  |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 12:00pm On May 23, 2009 |
seconded  |
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by StudioCFR(m): 5:55pm On May 22, 2009 |
lol, ok o. well, u can block me for YIM frank_stilwaters add me on and lets roll.  |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by StudioCFR(m): 5:52pm On May 22, 2009 |
Talking from experience? |
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by StudioCFR(m): 5:50pm On May 22, 2009 |
i cant wait my love. 12 rounds aint that bad afterall  |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by StudioCFR(m): 5:48pm On May 22, 2009 |
i dey complain? |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by StudioCFR(m): 5:45pm On May 22, 2009 |
is this what recession does to people? |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 5:44pm On May 22, 2009 |
hahaha, |
Jokes Etc › Re: Please by StudioCFR(m): 5:41pm On May 22, 2009 |
i reserve my comment for now  |
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by StudioCFR(m): 5:39pm On May 22, 2009 |
na lie u talk, u still think u need a hearing aid my love lol  |
Jokes Etc › Re: Please by StudioCFR(m): 5:35pm On May 22, 2009 |
i cant shout |
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by StudioCFR(m): 5:33pm On May 22, 2009 |
I’m the opposite of moderate, immaculately polished with the spirit of a hustler and the swagger of a college kid. Allergic to the counterfeit, impartial to them comedies. Articulate! but still would grab dem niggaz by the collar quick. no matter how them plenty reach. dem nor fit see my back.  |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 5:27pm On May 22, 2009 |
 he' s pas sure au sujet de de ce qu'il veut parler |
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by StudioCFR(m): 5:21pm On May 22, 2009 |
reading it from a script ke? ah o tio. i just dey pout out my mind here black and white lol. o le binu si emi naw. cuz ajo wa papo ni o jare  sylvex, go and sleep. not yet time o jare |