StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 406 407 408 409 410 411 412 413 414 (of 416 pages)
yet u nor better pass this people. nor let me tell the whole world sey u dey wear one boxer for 6 to 8 weeks before water and soap touch am. |
u sont confondent juste. |
I dey complain? |
only T.B JOSHUA get solution to ya pissy pissy for body mid night issue. |
romade come back to your senses. |
that single room dey pedepe better pass? |
My oga, nothing do me o jare. just that all dis little bobo's nor wan dey know there mate again. how ya side naw? |
Ben, yes! na hin profession be that for ikoyi and alaba Wetin ya own take better pass hin own be sey u dey support ya own with late night robbery to stay affloat. |
Romade Joker. after that face me i face u house wey u still dey live, What next? |
Lolabbey:my instruments dey inside my bedroom. lemme know when u are ready 4 real. |
hisses in fulani ![]() |
well, im sorry but christ nor recognise you |
u fit give am that your one room wey gecko dey play Ten Ten inside na. |
Lolabbey:Na me o jare, how are u re? nor mind all those jangbajnatis ajegunle brought up children nor dey respect there elders. some of them gan dey use slap wake there elders for home sef. u don forget? |
i never lie since i was born. romade everybody nor be like you wey dem born ontop lies |
Re- branding begins. |
since fashola don demolish that illegal structure wey him bin get for tejuosho market as shop na. |
ben , yaba left nor too far from area ![]() |
oh gawd, let my enemies live long and see what i would become in future. ![]() |
Ben20001: my case different from that of king solomon ![]() |
The down fall of a man is not the end of his life. ![]() |
manickal: v3nom4eva:Thanks V3NOM. u be better person. ![]() Abbygyal:nor mind me jare. na one of those things wey fame dey do man jare ![]() |
Your Legs ![]() |
how are u sweety i miss you ![]() |
Good for you ![]() |
platinumnk:U dis gurl Again? ![]() |
Donsponky abi na wetin u call yaself. This ya yeye stale joke if fulla gramatical errors. Come u be calabar man? |
My guy, u don become WAR1why u dey tackle me anyhow for here naw ![]() Nor lemme repeat wetin i do Clemcykul |
;d |
abby, u don try |
that bend down and select wey u wear for face nor dey make u see wella in the afternoon |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 406 407 408 409 410 411 412 413 414 (of 416 pages)




