Jokes Etc › Re: Please by StudioCFR(m): 5:15pm On May 22, 2009 |
is that one of them too? lol
sylvex, lol. i nor see anything wey u write na. |
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by StudioCFR(m): 5:12pm On May 22, 2009 |
ife re lon se mi o jare,  na u holy pass?  |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 5:08pm On May 22, 2009 |
abbygal don get promotion  |
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by StudioCFR(m): 5:04pm On May 22, 2009 |
parki is nobody compared to the list of my many warriors. lol im not giving u bread o. Na reality i dey yarn so my love  |
Jokes Etc › Re: Please by StudioCFR(m): 5:00pm On May 22, 2009 |
i know ya weak point  |
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by StudioCFR(m): 4:58pm On May 22, 2009 |
mo ni gbogbo e . but i dont tell lies , lol but incase u dont know, i think im beginning to fall for somebody here  |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 4:54pm On May 22, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Please by StudioCFR(m): 4:48pm On May 22, 2009 |
sharrap dia jare.
kini gan sef |
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by StudioCFR(m): 4:45pm On May 22, 2009 |
that u cant do without abi? lol  u are the first gurl i had ever kissed since i joined nairaland |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by StudioCFR(m): 4:42pm On May 22, 2009 |
if that would make u happy, why not  |
Jokes Etc › Re: Please by StudioCFR(m): 4:40pm On May 22, 2009 |
cant remember |
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by StudioCFR(m): 4:38pm On May 22, 2009 |
i dey sell love and happiness. lemme know if u get interest  |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 4:36pm On May 22, 2009 |
upgrade yaself ma'am. stop talking shits |
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by StudioCFR(m): 4:33pm On May 22, 2009 |
so how market today naw? |
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by StudioCFR(m): 4:30pm On May 22, 2009 |
na that mosquito hand u wan take beat us ni? i thought u left  |
Jokes Etc › Re: Mad Cow Disease by StudioCFR(m): 4:16pm On May 22, 2009 |
Seconded  |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 4:15pm On May 22, 2009 |
Agbada dey hide things well well o |
Jokes Etc › Re: Where Is Ma Twinny (clemnnamani) 8) by StudioCFR(m): 4:13pm On May 22, 2009 |
i dey come  |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by StudioCFR(m): 4:10pm On May 22, 2009 |
Na for ya mouth we hearam o  |
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by StudioCFR(m): 4:09pm On May 22, 2009 |
i dey fine my brother. how are u, wife, and children naw?  |
Jokes Etc › Re: Please by StudioCFR(m): 4:08pm On May 22, 2009 |
 ibkaye don repent at last. |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by StudioCFR(m): 4:06pm On May 22, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Complex Family Relationship by StudioCFR(m): 4:05pm On May 22, 2009 |
nothing much o jare,
u nko? |
Jokes Etc › Re: disease: Illiteracy by StudioCFR(m): 4:03pm On May 22, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: disease: Illiteracy by StudioCFR(m): 3:58pm On May 22, 2009 |
blisseing is really working hard to make us LAUGH! |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by StudioCFR(m): 3:55pm On May 22, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 3:53pm On May 22, 2009 |
A MAN IS BORN CRYING, LIVES COMPLAINING AND DIES SUFFERING.
to break it down mehn, KENYA IS THE WORST PLACE ON EARTH. |
Jokes Etc › Re: Complex Family Relationship by StudioCFR(m): 3:50pm On May 22, 2009 |
Abegi  |
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by StudioCFR(m): 3:48pm On May 22, 2009 |
lol, u don dey make mouth now abi? *pick up phone and dial Parki's number*  |
Jokes Etc › Re: Mad Cow Disease by StudioCFR(m): 2:51pm On May 22, 2009 |
FATHER AND SON Lollol |
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by StudioCFR(m): 2:49pm On May 22, 2009 |
ya spellings nor bad at all. u try. 2/10. hotter than them? Well, na u talk am o. so that incase the fire start dey burn, na u go first smell am.  i cant shout  |
Jokes Etc › Re: Please by StudioCFR(m): 2:45pm On May 22, 2009 |
i'm less concerned |