StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 410 411 412 413 414 415 416 (of 416 pages)
hhmm, i doubt that your believe me o ![]() those guyz can shake mountians o. but no matter how them plenty reach, non of them fit see my back. Mo gbono felli felli bi Amala to jino gongan, i just nor wan admit sey i hot pass them ![]() |
dad imo state, mom lagos. k, evening then, i just wan like save my head from the Roforofo people wey full of here (i don dey find trouble be that o) ![]() |
Nairobi ! |
jo oooo, i'm not from delta o jare. yep, i be omo eko flesh and blood. ![]() are u on Yim>? |
aww, that would be a tough challenge lol, babe, are u sure u really want to do this, cuz emi no wa ni ile fun e o ![]() |
pulls down thread for good ![]() |
Omo jesu o le kpa lori naw. won so fun e ni? well, i'm doin great jare. no shaking for my side at all. iwo nko, how are u today? |
lol, Na CFR u dey talk to like that ni? omo yi ti baje o. |
this is not the dikele i use to know. |
LOL well, GOTTA RUN SWEET KOKOLET, WILL TALK TO YOU TOMOROW BYE FOR NOW, AND STAY OUUTIE TROUBLE |
point of correction, i'm a MAN! ![]() |
na so hin dey do naw ![]() |
ajeparki naw lol, i think he's tripping for ya ![]() |
hehehehehe, now we are talking right ![]() well, ABBYGAL, I think dis dude wants you sweety |
sylvex and this tits sef ![]() |
Saddist! |
allegation, irresponsible ![]() |
wetin happen for 1976 ben? ![]() u don start abi ![]() |
it is not every stupid idiot that speaks to you u speak back at, especially when the stupid idiot ain't on the same level wiff you. ![]() PARKI! I CANT SHOUT. IGNORE THEM HATERS ABBYGAL. U ARE THE TARGET ![]() |
sylve11:i don finally give my life to christ. @ben, see as u just dey open mouth anyhow for here ![]() |
na hin make u dey open all your mouth like that? u nor even care about those yeye flies wey dey fly around ![]() |
i think i'm beginning to like u babe |
parki, all i want from u is to let peace to reign here, i dont want fighting. yes myself and u are good friends, but if your gonna hit on BEN, then u would have problem with me. abbygal, forgive me sweety |
i hate to see you like this babe, c'mon |
Oya take ya leave make i dey see better people abeg. |
PARKI, Ore mi to dun, lol u still never give ya life to christ abi? lol as u can see man, i don re-brand everything bout me. from OUTLAWCUM4 to studio43. AND NOW ITS STUDIO CFR. i just dey cruiz dey go no stopping. and please, dont mess wiff BEN1001 abeg. he's my man anytime. ![]() give ya life to christ. ![]() @abbygal, i should say thank you to who and why? ![]() |
o yeah, , abbygal u don dey talk as if u soji abi? ![]() Na GOD dash me, hisses on her in every dialect of nigeria |
Ben i can see u are really working hard to make me laugh. abbygal, see as your husband just dey mis yarn anyhow for here ![]() |
Now that is something ![]() |
for a million dollar? hehe yes u can add me. ![]() |
U are the angel of my life |
watch it gurl, na my boy u dey talk to like that ![]() Ben, for how much? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 410 411 412 413 414 415 416 (of 416 pages)




