StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 416 pages)
ok but right now . . U are on your own. Bye |
hehehe ![]() |
get lost lyssa. . . Get out of my thread please i beg u |
El Guapo:lol u well like dis |
Tanimz is bigotry. . . No put me and her for the same line make people no come begin think she be my friend. THANK YOU |
g'morning sweerie. . . U sleep for house last night? |
Thank You thank you peeps ![]() I APPECIATE @LYSSA. . . tis not a true life experience. . . Why are u always like dis? |
If my hood is no more safe again then nowhere in naija is safe o. . . I've been hearing of phone snatchers all the time but I NO TOO TAKE DEM STORY SERIOUS TILL I ENTER DEM HAND LAST NIGHT (sunday 4th sept 2011 :1142pm) I went to BUY a RECHARGE CARD. They came to me like those guys dat usually scope me to arrange dem 100 or 200 NAIRA to buy something and i waited to listen to dem till dey showed me dia true colour. . . but cant president jonathan goodluck empower dis youths with okada, sewing machine, grinding machine or keke napep so they could stay off the street and atleast live a semi good life? Cant they recruit dis youth arm robbers into our national athletic team so as to better there life and dat of their family? Seriously, this arm robbers usually run very fast . . . After dem cover my eyes with slap and took my phone, before i manage open eyes dem don disappear. . Then i asked myself did they run abi dey disappeared? WATCH OUT FOR PT2. . . tis a long story. |
hehehehe darlyn ke |
u know wetin konji mean |
hhmm |
then who will it be from? |
Bigot! U like to make me vex. . Why? |
and u expect me to begin write u love poems. . . Better soji yourself . . wake up from slumber mtchew |
u come begin talk like better person dis evening say wetin happen? |
Thank you sweerie i will try my best i like to see u smile/laugh all the time but, but, but. . . . |
u see why i stopped loving u? U are bigotry! Comot make i pass jor |
Interesting but where is the joke? |
hehehehe minkus so na u be Hawk |
what is chukwu? Abeg speak wetin i go understand jor |
I'm not your boy. . . .I like your joke. . .dis joke |
better off without you Ex! Lol |
hehehehe |
Exits Thread |
ice234:Kini big deal? I have a tatoo on the tip of my p.nis and all the girls i have s.ex with wanna suck on it. . BIG DEAL ![]() |
chumakk:Walaihi. . You're so right on dis one. . ![]() |
the joke no bad na habba Enemies ![]() |
good old days ![]() |
Ehen. . What if i dont ![]() u lick my bu.tt? |
Only an ignorant and Pretentious mind would say dis joke aint funny it took me 4hrs to put dis joke together. .instead of dem to compliment me , dem come dey hate and jealous me WHY ME? |
[quote author=bashy_demy link=topic=746965.msg9078030#msg9078030 date=1315163316]Hmmm Studio dont start with him stale joke i wonder what planet this guy is from,[/quote] blacksta:Misfits |
busybody20:ME how can i love someone who's not up to the ladies i sleep with? Dat na downgrading na ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 416 pages)




